Baba God - Peruzzi, Patoranking
С переводом

Baba God - Peruzzi, Patoranking

  • Año de lanzamiento: 2021
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:13

A continuación la letra de la canción Baba God Artista: Peruzzi, Patoranking Con traducción

Letra " Baba God "

Texto original con traducción

Baba God

Peruzzi, Patoranking

Оригинальный текст

Santamara kura baba, ayy Baba

(Go)

Sai Baba

(Speroach Beatz)

Oh Baba, ayy Baba

Santaria baba, ria baba ayy

WhatYaSay

Strong grace and mercies

Ayy Baba

And anointin' oil combine

Santamara kura baba, ayy Baba

(Loose)

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus

For a long time you don cover me so (yea'-yeah)

They can’t touch me again

If no be you wey cover me so

Dem for don take me away

Man dem wey know me bfore

They don’t know me again

Thy don try but they can’t conquer the boy

They can’t hold me again

This love, there’s somethin' about it (I say me)

I can’t do without it (Baba, this love)

There’s somethin' about it (I say me, I say me)

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (somethin')

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (loose)

I can’t do without it

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus

On my knee I dey cry to God (ayy Baba)

My God dey for my back and e no dey sleep

That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)

WhaYaSay

E sure me die, e sure me die, e sure me die

As a ghetto man say I go wear suit and tie

E sure me die, e sure me die, e sure me die

Profitin' on my business and e go multiply

I just dey denge, I dey denge dey pose

Every button wey dem close, dem open

Sorry man if i no fit compose

I’m a top star, count me as one of those

And me say God willin', God willin', yeah

We never gonna stop winnin', stop winnin'

Forever chillin' and bubblin', bubblin'

From my heart, me say «this is what me pray everyday»

This love, there’s somethin' about it (I say me)

I can’t do without it (Baba, this love)

There’s somethin' about it (I say me, I say me)

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it (somethin')

I can’t do without it (this love)

There’s somethin' about it

I can’t do without it

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey countin' my plus, no minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey countin' my plus and I no minus

Kprrr-ayy

Kprrr-ayy

Loose

Santamara kura baba, ayy Baba

Перевод песни

Santamara kura baba, ayy baba

(Vamos)

Sai Baba

(Speroach Beatz)

Oh Baba, ayy Baba

Santaria baba, ria baba ayy

Que Dices

Fuerte gracia y misericordia

ayy baba

Y la unción de aceite se combinan

Santamara kura baba, ayy baba

(Perder)

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Entonces, todos los días yo dey contando mi más, no menos

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Entonces, todos los días yo dey contando mi más y yo no menos

Por mucho tiempo no me cubres así (yea'-yeah)

No pueden tocarme de nuevo

Si no eres tu wey cubreme asi

Dem para don llévame lejos

Hombre dem wey me conocen antes

no me conocen de nuevo

Tu no lo intentas pero no pueden conquistar al chico

No pueden retenerme de nuevo

Este amor, hay algo al respecto (digo yo)

No puedo prescindir de él (Baba, este amor)

Hay algo al respecto (yo digo yo, yo digo yo)

No puedo prescindir de él (este amor)

Hay algo al respecto (algo)

No puedo prescindir de él (este amor)

Hay algo al respecto (suelto)

no puedo prescindir de el

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Entonces, todos los días yo dey contando mi más, no menos

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Entonces, todos los días yo dey contando mi más y yo no menos

De rodillas lloro a Dios (ayy Baba)

Dios mio dey por mi espalda y no dey sueño

Por eso yo (suelta, santamara kura baba, ayy Baba)

¿Qué dices?

Seguro que muero, seguro que muero, seguro que muero

Como dice un hombre del gueto, voy con traje y corbata

Seguro que muero, seguro que muero, seguro que muero

Profitin 'en mi negocio y e go multiplicar

Yo solo dey denge, yo dey dey dey pose

Cada botón se cierra, se abre

Lo siento hombre si no encaja en la composición

Soy una estrella superior, cuéntame como una de esas

Y yo digo si Dios quiere, si Dios quiere, sí

Nunca vamos a dejar de ganar, dejar de ganar

Siempre relajándose y burbujeando, burbujeando

Desde mi corazón, digo «esto es lo que rezo todos los días»

Este amor, hay algo al respecto (digo yo)

No puedo prescindir de él (Baba, este amor)

Hay algo al respecto (yo digo yo, yo digo yo)

No puedo prescindir de él (este amor)

Hay algo al respecto (algo)

No puedo prescindir de él (este amor)

Hay algo al respecto

no puedo prescindir de el

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Así que todos los días yo estoy contando mi más, no menos

baba dios

Yo digo na tu wey dey carga mi cruz

Hablas, dices que no me apresure por la fuerza

Así que todos los días yo estoy contando mi más y yo no menos

Kprrr-ayy

Kprrr-ayy

Perder

Santamara kura baba, ayy baba

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos