A continuación la letra de la canción Run Am Artista: GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi Con traducción
Texto original con traducción
GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi
Oh 1 time
Oh 2 time
Eeh bad guy
Alternate Sounds
Oh bad guy
Chee
Biri bang bang
Eh 1 time
Oh 2 time
Eeh bad guy
Chee
Eeh bad guy
GospelOnDeBeatz
Oh no no no
You no fit do am
Oh no no no
You no fit run am
Oh no no no, oh no
You no fit do am
Chee
Oh no no no
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
Oya come make I yarn this one
(Yarn this one)
Shey you dey find who go yarn this one
Check this one
And if you like make you dull this one
At the end of the day
When the matter don burst
You go know say you run this one
Oh no
See me a baller 100 degrees
Na God dey do am
The money dey for where I dey
How you see am?
Action!
Loud am dem boys
For where we dey
You wan try?
Oh no no no
You no fit do am
Oh no no no
You no fit run am
Oh no no no, oh no
You no fit do am
Chee
Oh no no no (oooh)
Oh no no no
You no fit run am
(You no fit run am)
You no fit
Eh!
Which one?
And she say she wanna real one
She say she want this one
Shey na me wey go buy this one?
Wait, check this one
And you know you never met a real don
At the end of the day
Where the gbedun don play
You go know say you jam this one
Eh eh!
All of this cash I gather
Na God dey do am
E dey my back pocket
How you see am?
Action!
Loud am dem boys
For where we dey
1 time, 2 time o girls
O guys, let’s go
Oh no no no
You no fit do am
(You no fit do am, I don do am)
Oh no no no
You no fit run am
(You no fit run am, you no fit run am)
Oh no no no, oh no
(Oh bad guy, oh bad girl)
You no fit do am
(Shekpe)
Chee
Oh no no no
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
Oh no no no!
GospelOnDeBeatz
You no fit run am
And if you try am
You no fit do am o
Biri bang bang
Alternate Sound
Eh eh!
Ah 1 vez
Oh, 2 veces
Eh chico malo
Sonidos alternativos
Oh chico malo
Chee
Biri bang bang
Eh 1 vez
Oh, 2 veces
Eh chico malo
Chee
Eh chico malo
EvangelioOnDeBeatz
Oh no no no
No encajas, sí
Oh no no no
No encajas corre am
Oh no no no, oh no
No encajas, sí
Chee
Oh no no no
Oh no no no
No encajas corre am
no encajas
Oya, ven a hacer que teje este
(Hilado este)
Shey, dey encuentra quién va a contar este
Revisa este
Y si te gusta hacerte aburrido este
Al final del día
Cuando el asunto no estalle
Vas a saber, di que diriges este
Oh, no
Mírame un baller 100 grados
Na dios dey do am
El dinero dey por donde yo dey
¿Cómo ves que soy?
¡Acción!
Loud am dem chicos
Por donde dey
¿Quieres probar?
Oh no no no
No encajas, sí
Oh no no no
No encajas corre am
Oh no no no, oh no
No encajas, sí
Chee
Oh no no no (oooh)
Oh no no no
No encajas corre am
(No encajas corre am)
no encajas
¡Eh!
¿Cuál?
Y ella dice que quiere uno de verdad
Ella dice que quiere este
Shey na me wey ir a comprar este?
Espera, mira este
Y sabes que nunca conociste a un verdadero don
Al final del día
Donde los gbedun no juegan
Vas a saber, di que atascas este
¡Eh eh!
Todo este dinero que reúno
Na dios dey do am
E dey mi bolsillo trasero
¿Cómo ves que soy?
¡Acción!
Loud am dem chicos
Por donde dey
1 vez, 2 veces o chicas
Oh chicos, vamos
Oh no no no
No encajas, sí
(Tú no encajas, yo no lo soy)
Oh no no no
No encajas corre am
(No encajas, corres am, no encajas, corres am)
Oh no no no, oh no
(Oh chico malo, oh chica mala)
No encajas, sí
(Shekpé)
Chee
Oh no no no
Oh no no no
No encajas corre am
no encajas
¡Ay, no, no, no!
EvangelioOnDeBeatz
No encajas corre am
Y si lo intentas soy
No encajas no soy o
Biri bang bang
Sonido alternativo
¡Eh eh!
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos