A continuación la letra de la canción Confirm Artista: Patoranking, Davido Con traducción
Texto original con traducción
Patoranking, Davido
Shekpe
Baddest
World best
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey
Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm
Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Shekpé
más malo
mejor del mundo
Rade dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Baba dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Mientras me despierto esta mañana
Lo primero que me viene a la mente
Na cómo hacer este dinero
Mientras me despierto esta mañana
Me digo a mí mismo decir omo na para hacer este dinero
Temporada de confirmación, confirmar
Petróleo y gas lo confirmamos
Un montón de dinero, confirmar
Más alto más alto, confirma, eehh
Confirmar
Mujer del mercado, Confirmar
Conductor Danfo, Confirmar
Todos, confirmen o
Amo esto, amo esta vida
Me encanta eeh, me encanta esto
Amo esto, amo esta vida
Me encanta eeh, me encanta esto
Rade dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Baba dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Sí, sí, sí, sí
Baba Dios contesta mi oración eeh
Sí, sí, sí
Oluwa ven a responder mi oración eeh
Shekpé
Mi cable nunca se vuelve aburrido
Mi contador siempre me llama
Pero mi ojo y tu cuerpo sí
oh eh
Omalicha dame algo
Como jamaica no hay gree para mi
Pero Anita no planea konji para mí.
pero no oh
Oye, no, mira al hombre, mira al hombre
El diseñador se ajusta al hombre, mira la marca.
No sea China, 150 mil, en mi mano
Esta es la ducha, le dije a Don Perion
Yo, nunca me preocupo
Na mi Dios dey proporcionar este dinero
Omo na por qué dey arrojo este dinero
Miel
Ganish maestro confirmar
Confirmación automática de Autopista
Adeleke dinero confirmar
La gente de Naija confirma
Galaxy es confirmar
Osun dinero confirmar
Confirmar
Amo esto, amo esta vida
Me encanta eeh, me encanta esto
Amo esto, amo esta vida
Me encanta eeh, me encanta esto
Shekpé
Rade dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Baba dame este dinero
Porque esta gente dem dey wetin divertido
Sí, sí, sí, sí
Baba contesta mi oración eeh
Sí, sí, sí
Oluwa ven a responder mi oración eeh
Temporada de confirmación, confirmar
Petróleo y gas lo confirmamos
Un montón de dinero, confirmar
Más alto más alto, confirma, eehh
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos