A continuación la letra de la canción Abule Artista: Patoranking Con traducción
Texto original con traducción
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Esta es otra historia o
Para mi mente
Haz que te diga que sucederá para Abule
Acerca de esta gran fiesta dentro de mi Abule
Fui allí con mi mejor amigo Kunle.
Kunle dey allí con su novia Shile
Las chicas del gueto les gusta Takasufe
Tantas chicas bonitas viven dentro de mi mula
Solo me pregunto qué tipo de fiesta eh
Todo yapa todo dey
Aaah oshe
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe
AJ chicos les gusta tirar
Omo se gobe
Sólo nos estamos divertiendo
Queremos continuar
Chicas locas como Meg Thee Stallion
Pero mi novia está aquí y me excita
Por eso yo
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Por eso yo
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Omoge, lloriqueo, puedes hacerlo mejor
Dulce gbedu de Ebute Metta
Todo el camino hasta el delta del Níger
Na conseguimos am
Mucho olololo
Gyal'em nuff o logo
Solo quiero tomar una foto bruscamente
Antes de que Baba nos diga que nos vayamos
Aaah oshe
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe
AJ chicos les gusta tirar
Omo se gobe
Sólo nos estamos divertiendo
Queremos continuar
Chicas locas como Megan Stallion
Pero mi novia está aquí y me excita
Por eso yo
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Por eso yo
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Agárrate fuerte
Espera am jeje
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos