Say Your Love - P-Square
С переводом

Say Your Love - P-Square

Год
2009
Язык
`Inglés`
Длительность
313260

A continuación la letra de la canción Say Your Love Artista: P-Square Con traducción

Letra " Say Your Love "

Texto original con traducción

Say Your Love

P-Square

Оригинальный текст

Na today eee

E don tae

Girl you no say me I no dey lie

this is what you say to me

what you say to me

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

u say ur love no dey lie

e don tee

make u tell ur friends wetin dey (na today)

shae you no say me I no dey lie

this is what you say to me what you say to me

she go talk say we go spend our lives together

she like me pass her own mother

she prefer me pass her own father

ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Na the same girl wae I see inside my best friend auto

Oh no no be so

Well I donât need an explanation den why you dey hala ah ai

Tell me really why you dey hala

Dey talk say who say she say that

Na she say dat p-square don say dat

Ma brother tell me which kind life be this she don kolo

I swear no body go believe you can do me so

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Huh huh huh

What sort of a life is this

Which of kind life we be dis

For so long we dey face trouble

dey hustle dey bubble for jungle

no be for double

na the same girl wae I hustle

na she be trouble

who be that babe wae dey fumble

make she no sef

why why

why I go cry wen I dey try

she dey lie say her love no dey die (e ya)

so now baby tell me who dey lie (e ya)

make I tell you wetin I get for ma mind baby

girl wetin I do you

I dey try to let no know sey I like you pass my mama

E yo dat was then

But now girl I donât need you no more

Make you go I donât need you nomore

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

cos this is what you say to me what you say to me

in background

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

girl I go die oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your feelings no dey die

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

Перевод песни

Na hoy eee

E no tae

Chica, no me dices que no miento

esto es lo que me dices

Que me dices

tu dices tu amor no dey mentira

dices que tus sentimientos no mueren

Mírame chica, dey lloro

ee yai oh no

tu dices amor no dey mueres oh

Mírame chica, dey lloro

dime que tipo de mentira ser dis na hoy yai e don tae

dices que amas, no mientes

y no te

haz que le digas a tus amigos wetin dey (na hoy)

no me digas que no miento

esto es lo que me dices lo que me dices

ella va a hablar dice que vamos a pasar nuestras vidas juntos

ella como yo pasa a su propia madre

ella me prefiere pasar a su propio padre

ma hermanos dime que tipo de mentira ser dis na hoy y e don tae

el mismo dia que te vi

niña sabía que eras una playa

porque quieres romper mi corazón y ponerme boca abajo

nena tu no me ves yo no de mentira

esto es lo que me dices lo que me dices

chica en cualquier momento wae I dey witchu

chica, siento que eres bruja, oh

hacer que te pierdas de vista hacer que encuentres tu camino

Dime qué clase de mentira será esta na hoy ya no lo hagas

Na la misma chica que veo dentro de mi mejor amigo auto

Oh no no seas asi

Bueno, no necesito una explicación de por qué dey hala ah ai

Dime realmente por qué dey hala

Dey hablar decir quién dice que ella dice eso

Na ella dice eso p-cuadrado no dices eso

Ma hermano dime que tipo de vida es esta ella don kolo

Te juro que nadie va a creer que puedes hacerme así

el mismo dia que te vi

niña sabía que eras una playa

porque quieres romper mi corazón y ponerme boca abajo

nena tu no me ves yo no de mentira

esto es lo que me dices lo que me dices

chica en cualquier momento wae I dey witchu

chica, siento que eres bruja, oh

hacer que te pierdas de vista hacer que encuentres tu camino

Dime qué clase de mentira será esta na hoy ya no lo hagas

eh eh eh

¿Qué clase de vida es esta?

¿De qué clase de vida somos?

Durante tanto tiempo nos enfrentamos a problemas

dey ajetreo dey burbuja para la jungla

no ser por doble

na la misma chica wae me apresuro

na ella será un problema

¿Quién es ese bebé?

hacer que ella no sef

porque porque

por qué voy a llorar cuando lo intento

ella dey miente dice su amor no dey die (e ya)

así que ahora nena dime quién miente (e ya)

haz que te diga wetin que tengo para mi mente bebé

chica wetin te hago

Intento que nadie sepa, sey, me gusta que pases a mi mamá

Eyo eso fue entonces

Pero ahora chica, ya no te necesito

Haz que te vayas, ya no te necesito

chica wetin te hago

hacer que me digas hacer que siga

chica wetin te hago

hacer que te vayas, ya no te necesito

porque esto es lo que me dices lo que me dices

en el fondo

chica wetin te hago

hacer que me digas hacer que siga

chica wetin te hago

hacer que te vayas, ya no te necesito

niña voy a morir oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh en

ee yai oh no

tu dices tu amor no dey mentira

dices que tus sentimientos no mueren

Mírame chica, dey lloro

ee yai oh no

tu dices amor no dey mueres oh

niña voy a morir oh oh o

Mírame chica, dey lloro

dime que tipo de mentira ser dis na hoy yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh en

ee yai oh no

tu dices tu amor no dey mentira

eh eh e eh eh e eh e e ooh en

ee yai oh no

dices que tus sentimientos no mueren

tu dices amor no dey mueres oh

niña voy a morir oh oh o

Mírame chica, dey lloro

dime que tipo de mentira ser dis na hoy yai e don tae

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos