Bunieya Enu - P-Square
С переводом

Bunieya Enu - P-Square

Год
2017
Язык
`Inglés`
Длительность
284520

A continuación la letra de la canción Bunieya Enu Artista: P-Square Con traducción

Letra " Bunieya Enu "

Texto original con traducción

Bunieya Enu

P-Square

Оригинальный текст

Oh oh oh oh oh !

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)

I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

Ba-ba Back in the days nobody send me

Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday (Friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We Thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

Now, put your hands in the air

Wave’em up like you just don’t care (care)

I know sey we pop champagne (eeh)

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata Kpata we go kneel down dey pray

Scatter them, dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

So make you no mind them oh

No do gragra, no send them oh

Come join body, make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank God its Friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate

Omo no player hating, make you no dey underate

Na we dey calculate, You dey speculate

Me I no send them oh, no send then oh

But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-

Day

Oh Oh Oh Oooh

I’m so excited (excited)

So everybody (eeeh)

Move your body (eeeh)

(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too

Much)

We thank God oooh

You too much oh (i say) you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, As we dey celebrate

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh!

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Перевод песни

Oh oh oh oh oh !

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

Mientras celebramos

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mientras celebramos (2x)

Damos gracias a Dios oooh

Baba eres demasiado oooh

Damos gracias a Dios oooh

Tú demasiado oh, tú demasiado oh

Chei, mira

La forma en que gastamos este dinero no me temen (temen)

Tengo tanta gente que me desafía (eeh)

Ba-ba en los días en que nadie me envía

Ahora vengan cerca de mí, porque quieren verme fallar

Gracias a Dios es viernes (viernes)

Y voy rock soy como mi bai-day

oh oh oh

Estoy tan emocionada (emocionada)

Así que todos muestren su estilo eeh

Mientras celebramos

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mientras celebramos (2x)

Damos gracias a Dios oooh

Baba eres demasiado oooh

Damos gracias a Dios oooh

Tú demasiado oh, tú demasiado oh

Por eso celebramos

Celebremos

Ahora, pon tus manos en el aire

Agítalos como si no te importara (cuidado)

Lo sé, sí, sacamos champán (eeh)

Júbilo y sin quejas oh

No, así que lo hacemos todos los días

Kpata Kpata vamos a arrodillarnos y orar

Dispérsalos, empiezan a enloquecer, oh

Na wetin permanecer oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Así que haz que no te preocupes por ellos, oh

No hagas gragra, no los envíes oh

Ven y únete al cuerpo, haz que los mezclemos oh

Haz que les digas sey

Gracias a Dios es viernes (viernes)

Y voy rock soy como mi bai-day

oh oh oh

Estoy tan emocionada (emocionada)

Así que todos muestren su estilo eeh

Mientras celebramos

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mientras celebramos (2x)

Damos gracias a Dios oooh

Baba eres demasiado oooh

Damos gracias a Dios oooh

Tú demasiado oh, tú demasiado oh

Por eso celebramos

Celebremos

Mientras celebramos, nos jubilamos

Omo no odiar a los jugadores, no te subestimes

No, nosotros calculamos, tú especulas

Yo no los mando oh, no los mando entonces oh

Pero gracias a Dios es viernes y voy a rockear como mi bai-

Día

oh oh oh oh

Estoy tan emocionada (emocionada)

Así que todos (eeeh)

Mueve tu cuerpo (eeeh)

(Mientras dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, mientras celebramos

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mientras celebramos

Damos gracias a Dios oh, Baba tú demasiado ooh (baba tú también

Mucho)

Damos gracias a Dios oooh

Eres demasiado oh (digo) eres demasiado oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, Mientras celebramos

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

¡Buni be nu ya eeeh!

Mientras celebramos

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos