A continuación la letra de la canción Oga Police Artista: P-Square Con traducción
Texto original con traducción
P-Square
Na which kind yawa bi dis yi e
Ooh
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)
Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
Na qué tipo yawa bi dis yi e
Oh
Estaba conduciendo, no estaba acelerando tan rápido
Solo voy a ir jeje, no estoy drogado
ver esta miel
Ella se veía tan mosca
Mientras intento acercarme a ella
Entonces ella dijo hola
Vamos, nena, haz que te subas a mi auto
Yo voy a llevarte a un lugar
Wey dices como, no miento
Te hace sentarte, relajarte y sentirte bien.
Porque en serio tengo planes
Entonces, de repente, los veo venir
Me dicen que me detenga pero no sé por qué
¿Quién es eso, la policía?
Me quitaron mis papeles
y digo señor
¿Por qué me haces así?
Oga policia e
Wetin be dis e
Solo me estresas, me molestas
Na qué tipo yawa ser dis e
¿Por qué estás haciendo esto?
Oh, no
Ver wetin I dey echo de menos
Oga policia e
Wetin ser este e
Solo me estresas, me molestas
Na qué tipo yawa ser dis e
¿Por qué estás haciendo esto?
Oh, no
Oga policía yi e
Na qué tipo yawa ser dis yi e
Oh, no
No, así que buscamos una cervecería, solo dey jolly
Con un amigo de América
vamos a conseguir dinero
y por mi frente
Ishiewu y pavo
Diferentes tipos de shayo
Dey hacemos ojo doti
Muchos bobos solo hacen el ruido (¡Oye!)
Suficientes chichitos solo hacen su elección (Un plato más)
Como dey saludo a mi chico
Empiecen a lavarme la mano e
Solo empiezo
Entonces, de repente, los veo venir
Todos empiezan a correr
Pero no sé por qué
Quién es, la policía
me pusieron las esposas
Entonces digo, señor, na wetin lo hago
Dígame
Na wetin vas a hacer por esta vida
Wey policía, no vayas, ven a acosarte
no se oh
Aunque seas una superestrella
Ellos van todavía vienen avergonzarte
Dígame
Na wetin vas a hacer por esta vida
Wey policía, no vayas, ven a acosarte
Oga policia e
Wetin ser este e
Na qué tipo yawa ser este e
No no
Na qué tipo yawa ser este e
No, no, no, no, no, no, no, no
Para mi mujer, para mis amigos
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos