A continuación la letra de la canción Bizzy Body (Instumental) Artista: P-Square Con traducción
Texto original con traducción
P-Square
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
Every body eh
Its the Weird MC
Eh eh eh eh eh eh
1: Weird MC
Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya: P Square
See them, see them
Them done come back again now
I beg you sister, abi you get one
Agenda
Why you put me in between the middle
Of the center
Cos me no like no pretender
Make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul them be one no be
Two
Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare
You make me really wanna touch
Your ware
When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Everybody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Rudeboy
2: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey
Feel me
You dey soji Mr. DeeJay
You dey kill me
Wine up your body
If you dey dig me
So make you tease me, tease me
Till I lose control
Cos your know why, my sister
We go commit murder
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT E yago l’ona
Weird MC dey come
3: Weird MC
What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body
Now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh: P Square
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT HOOK
Te traemos de vuelta
da remix
Con tu cuerpazo eh
Yo P
cada cuerpo eh
Es el MC extraño
Eh eh eh eh eh eh
1: MC extraño
bien ahora
Tráelo ahora
Aquí vamos ahora
Con el flujo ahora Peter, Paul y Shola
Esta na fresca de naija
Oya: Cuadrado P
Verlos, verlos
Ellos han vuelto de nuevo ahora
Te lo ruego hermana, abi te pones una
Agenda
¿Por qué me pones en el medio?
del centro
Porque yo no como ningún pretendiente
Hacer que te detengas a mirar
Y empezar a dey groove
Pedro y Pablo ellos sean uno no sea
Dos
Recuerda decir que obtengan gbedu Wey ve a hacerte soji Me encanta tu boom boom desnudo
Me haces realmente querer tocar
tu mercancía
Cuando te enrollas en el club oh
Dales una carrera oh
Dales un salto oh
Con tu cuerpazo eh
vas soji eh
todos eh
Mueve tu cuerpo eh
Con tu cuerpazo eh
vas soji eh
todos eh
Mueve tu cuerpo eh
alguien diga
Oh oh, oooh ooooh oooh
Todos dicen
Oh oh, oooh ooooh oooh
Chico rudo
2: P cuadrado
Hemos hecho traer de vuelta el remix
Todos en el club, una dey
Sienteme
Dey soji Sr. DeeJay
tu me matas
Viñeta tu cuerpo
Si me entiendes
Así que haz que me provoques, me provoques
Hasta que pierdo el control
Porque sabes por qué, mi hermana
Vamos a cometer asesinato
¿Quién es el embolsador que decimos que no?
Dey ir más lejos
Dime, decimos que no nos molestamos, ¿quién es el ensacador, decimos que no?
Dey ir más lejos
Dime que no seamos perdedores, nosotros
Dey evita ahora
Mueve tu cuerpo con tu bizzy
Trueno del cuerpo
Gbosa
Disparo oh, reemplaza otro
REPETIR E yago l'ona
Vienen extraños MC
3: MC extraño
Lo que vas a hacer
donde te vas a esconder
cuando quieras mostrar
Cualquier tipo de vibra
Tenemos el club tan derribado
Queremos mover tu cuerpo bizzy
Ahora
Kini mo wi, kini mo así
Mueve tu cuerpo
Mantenlo más cerca
Sin embotamiento, sin bloqueo
Sin estancamiento, sin sacudidas
Solo dey vibe dey go
No ser yo oh
Ijo ya oh: P Cuadrado
¿Quién es el embolsador que decimos que no?
Dey ir más lejos
Dime que no seamos perdedores, nosotros
Dey evita ahora
Mueve tu cuerpo con tu bizzy
Trueno del cuerpo
Gbosa
Disparo oh, reemplaza otro
GANCHO DE REPETICIÓN
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos