
A continuación la letra de la canción Colonial Mentality Artista: Fela Kuti Con traducción
Texto original con traducción
Fela Kuti
If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
E be so
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so?
(He be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so?
(He be so!)
Dem go turn air condition
And close Dem country away
No be so?
(He be so!)
Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
No be so?
(He be so!)
Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so?
(He be so!)
Colo-mentality now make you hear me now
Colo-mentality!
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality!
Si dices que eres un hombre colonial
No eres un esclavo antes
Ellos no te liberan ahora
Pero nunca te liberas
Yo digo que encajas nunca te sueltas
Colo-mentalidad
E ser decir ser hombre colonial
No eres un esclavo antes
Ellos no te liberan ahora
Pero nunca te liberas
ser asi
Él sea así que ellos hacen, ellos dey exageran
Todas las cosas que ellos hacen (¡Él sea así!)
E ser así que ellos hacen, ellos piensan que ellos dicen
Dem mejor pásalos hermanos
no ser asi?
(¡Él sea así!)
De ting wey negro no es bueno
Nada de cosas extrañas que les gusten
no ser asi?
(¡Él sea así!)
Dem go gire el aire acondicionado
Y cierra el país de Dem
no ser asi?
(¡Él sea así!)
ellos lo juzgan ve kack peluca
Y encarcelarlo hermanos lejos
no ser asi?
(¡Él sea así!)
Dem se enorgullece de su nombre
Y pon el nombre de esclavo dem para la cabeza
no ser asi?
(¡Él sea así!)
Colo-mentalidad ahora haz que me escuches ahora
Colo-mentalidad!
Sr. Ransome, te haces oír
Sr. Williams te haces oír
Sr. Allia te haces oír
Sr. Mohammed te haces oír
Señor anglicano te haces oír
Sr. obispo, usted hace que escuche
Señor católico te haces oír
Sr. musulmán te haces oír
Na África queremos hacerte oír
Na África queremos hacerte oír
Colo-mentalidad escuchar
Colo-mentalidad escuchar
Sr. Ransome, te haces oír
Sr. Ransome, te haces oír
Na África queremos hacerte oír
Na África queremos hacerte oír
Colo-mentalidad escuchar
Colo-mentalidad escuchar
Colo-mentalidad!
Fela Kuti, Sahr Ngaujah, Saycon Sengbloh • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
F. Mills, Fela Kuti • 2016
Rema, Virgil Abloh, Fela Kuti • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos