Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Inglés`
Длительность
323400

A continuación la letra de la canción Kalakuta Show Artista: The Motet, Fela Kuti Con traducción

Letra " Kalakuta Show "

Texto original con traducción

Kalakuta Show

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Make we talk something

We never talk before and

We dey see am everyday

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)

Look de man he dey waka

Hungry dey run for him face

Him pepeye* cap for him head

Him khaki woolen shirt for him body

Him trouser dey fly above him knee

The people wey employ da man

Give him permit to carry the thing

Weh bad

Dem give him permit to carry baton

Dem give him permit to carry tear-gas

Dem give him permit to carry bullet

Him fit carry basket for protection too

Na so we dey see am every day

No so he dey happen every day

One day

One day

The whole thing change

One day

One day

The whole thing change

One day

One day- Kalakuta Show

One day

One day

Kalakuta Show

Kalakuta Show

Dem make sure dem

Use tear-gas, baton & bullet

Dem use them basket

For protection too

Dem do one thing

Dem never do before

Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass

Kalakuta show-o-o

Kalakuta show (una na na na na na na na na)

Kalakuta Show (2x)

Babu wire dem-o cut

Look fence dem break

Look gate dem fall

Everybody dey run

Look head dem break

Look blood him dey flow

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Na na na na na na na

Look loya** him dey come **(lawyer)

Him he loya him dey come

Look loya dem beat

Look loya him dey run

Look loya him dey run

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Organ solo

Sax solo

End with bass/percussion under solo sax

Перевод песни

Haz que hablemos algo

Nunca hablamos antes y

Nos vemos todos los días

(Ahh... Ohhh... Sh-sh-sh-sh-sh)

Mira el hombre que dey waka

Hambre dey corre por su cara

Él pepeye* gorra para él cabeza

Él camisa de lana de color caqui para el cuerpo

Su pantalón vuela por encima de su rodilla.

La gente que empleamos da man

Darle permiso para llevar la cosa

que mal

Dem darle permiso para llevar bastón

Dem darle permiso para llevar gases lacrimógenos

Dem darle permiso para llevar bala

Él se ajusta a la cesta de transporte también para protección.

No, así que nos vemos todos los días.

No, así que sucede todos los días.

Un día

Un día

todo el cambio

Un día

Un día

todo el cambio

Un día

Un día- Espectáculo de Kalakuta

Un día

Un día

Espectáculo de Kalakuta

Espectáculo de Kalakuta

Dem asegúrese de dem

Usar gas lacrimógeno, porras y balas

Dem usa la cesta

Para protección también

Dem hacer una cosa

Dem nunca lo hizo antes

Dem-o contratar... hacha-o... dem-o traer... machete

Espectáculo de Kalakuta

Espectáculo de Kalakuta (una na na na na na na na na na)

Espectáculo de Kalakuta (x2)

Corte de demostración de alambre Babu

Mira la valla dem romper

Mira la caída de la puerta

Todos corren

Mira la cabeza dem romper

Mira sangre él dey flow

Espectáculo de Kalakuta o-o

Espectáculo de Kalakuta

Na na na na na na na

Mira loya ** él dey come ** (abogado)

Él él loya él dey vienen

Mira loya dem beat

Mira loya él dey correr

Mira loya él dey correr

Espectáculo de Kalakuta o-o

Espectáculo de Kalakuta

solo de órgano

Saxo solo

Terminar con bajo/percusión bajo saxo solista

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos