Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Inglés`
Длительность
278970

A continuación la letra de la canción Roforofo Fight Artista: The Motet, Fela Kuti Con traducción

Letra " Roforofo Fight "

Texto original con traducción

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Roforofo fight…

From Abeokuta city

Translation to original English:

She tear pata, he tear buba

She tear pata, he tear buba

She tear trouser, he tear pant

She tear trouser, he tear pant

She pull the thing commot, he tear the thing

She pull the thing commot, he tear the thing

All don scatter

From Abeokuta city

Get away

Fuck off

Who are you?

Go and die

Fuck away

Get away

Who are you?

Go and shit

You dey craze

I no craze

Fuck away

Who are you, eh?

Na two people dey yab so

Na two people dey yab so

Where them dey yab, roforofo dey

Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

Huh!

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look

If you yourself

You yourself dey among the crowd wey dey look

And your friend

Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am

Tell am make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because Roforofo dey

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

By and by

By and by the fight go start

By and by

By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face

Them yansh go be roforofo yansh

Them body go be roforofo body

You no go know

You no go know who your friend be

You no go fit help your friend

Just because roforofo dey

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your face

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your yansh

You go tell am make him no vex

You don tell am before make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

Huh!

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

You no go know your friend from who

You don tell am before

Make him no fight o

Roforofo dey for there

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

Перевод песни

Roforofo lucha…

Desde la ciudad de Abeokuta

Traducción al inglés original:

ella arranca pata, el arranca buba

ella arranca pata, el arranca buba

ella rasga el pantalón, él rasga el pantalón

ella rasga el pantalón, él rasga el pantalón

ella tira de la cosa commot, él rasga la cosa

ella tira de la cosa commot, él rasga la cosa

Todos no se dispersan

Desde la ciudad de Abeokuta

Aléjate

Vete a la mierda

¿Quién eres?

Ve y muere

vete a la mierda

Aléjate

¿Quién eres?

Ve y caga

Estás loco

yo no estoy loco

vete a la mierda

¿Quién eres, eh?

Na dos personas dey yab así que

Na dos personas dey yab así que

Donde ellos dey yab, roforofo dey

Donde ellos dey yab, roforofo dey

Ahora escúchame ahora ahora

¡Eh!

Dos personas dey yab

Mirada de multitud

Dey Roforofo

Dos personas dey yab

Mirada de multitud

Dey Roforofo

Wetin vas a ver?

lucha roforofo eh

Wetin vas a escuchar?

lucha roforofo eh

Si estás entre la multitud, mira

si tu mismo

Tú mismo dey entre la multitud wey dey mira

Y tu amigo

Tu amigo dey entre los dos wey dey yab

Dime, dime, dime, dime

Dile que no haga que pelee

Haz que no pelee

Haz que no pelee porque Roforofo dey

Tu amigo él no vex

Él don vex patapata, él no vaya oiga

Tu amigo él no vex

Él don vex patapata, él no vaya oiga

Por y por

Poco a poco la pelea va a empezar

Por y por

Por y por ellos vete enamorar de roforofo o

La cara va a ser cara de roforofo

Ellos yansh van a ser roforofo yansh

El cuerpo va a ser cuerpo roforofo

No vas a saber

No vas a saber quién es tu amigo

No te pones en forma para ayudar a tu amigo

Solo porque roforofo dey

Si quieres ayudar a tu amigo

Roforofo ve a frotarte por la cara

Si quieres ayudar a tu amigo

Roforofo ve a frotar por tu yansh

Ve y dile que no lo moleste

No me lo digas antes de que no pelee

Haz que no pelee

Haz que no pelee porque roforofo dey

Ahora escúchame ahora ahora ahora ahora

¡Eh!

Roforofo no los cambies

Van a verse como gemelos

No vas a saber quién es quién

Roforofo no los cambies

Van a verse como gemelos

No vas a saber quién es quién

No vas a conocer a tu amigo de quien

No me lo dices antes

Haz que no pelee

Roforofo dey por ahi

Dos personas dey yab

Mirada de multitud

Dey Roforofo

Wetin vas a ver?

lucha roforofo eh

Wetin vas a escuchar?

lucha roforofo eh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos