Kelele - Yemi Alade, Rotimi Keys
С переводом

Kelele - Yemi Alade, Rotimi Keys

  • Año de lanzamiento: 2016
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:21

A continuación la letra de la canción Kelele Artista: Yemi Alade, Rotimi Keys Con traducción

Letra " Kelele "

Texto original con traducción

Kelele

Yemi Alade, Rotimi Keys

Оригинальный текст

From markurdi to London anywhere wey you dey say kelele

If your customer Don come make you tell them to help you say kelele

Oya na

Eya eya

Make we dey je gbadu kelele

Jegbadu kelele eya

Make we dey miliki kelele

If he bad today tomorrow adun kelele

My brother hustle and pray God I go do am

Again

Anywhere you dey

Anywhere you dey

If dem ask you say how market dey

Make you tell them saaaya

Make you dey jegbadun kelele

Baby tell ten saaay

Make you dry miliki kelele

Bobo bobo tell dem say

Make you dry jegbadun kelele

Aunty make you tell them say

Make you dey miliki kelele

Oya jegbadun eh

Beat comes in

Eh

Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole

Beat again (dusa)

Anywhere you dey

Anywhere you dey

If dem ask you say how market dey

Bobo make you tell the say

Make you dey jegbadun kelele

Baby tell them say

Make you dey miliki kelele

Uncle tell them say

Make you dey jegadun kelele

Aunty make you tell dem say

Make you dey miliki kelele

Ehh

Ayakata

Water to wine grass to grace

Make you dey jegadun kelele

From small to plenty

Make you dey miliki kelele

Loke loke poo

Make you dey jegadun kelele

What God has put together let no man put a Saunders

Make you dey miliki kelele

Ayakata

E Don finish God go do am again

Перевод песни

De Markurdi a Londres en cualquier lugar donde digas kelele

Si tu cliente no viene a obligarte a decirle que te ayude a decir kelele

Oyá na

ey ey

Haz que dey je gbadu kelele

Jegbadu kelele eya

Haz que dey miliki kelele

Si el mal hoy mañana adun kelele

Mi hermano apresúrate y reza a Dios, voy, lo hago

Otra vez

en cualquier lugar que dey

en cualquier lugar que dey

Si te preguntan cómo funciona el mercado

Haz que les digas saaaya

Haz que dey jegbadun kelele

Bebe di diez diaaa

Hacer que se seque miliki kelele

Bobo bobo diles que digan

Haz que te seques jegbadun kelele

Tía te hace decir decir

Haz que dey miliki kelele

Oya jegbadun eh

El ritmo entra

eh

Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole

Batir de nuevo (dusa)

en cualquier lugar que dey

en cualquier lugar que dey

Si te preguntan cómo funciona el mercado

Bobo te hace decir lo que dices

Haz que dey jegbadun kelele

Bebé diles que digan

Haz que dey miliki kelele

Tío diles que digan

Haz que dey jegadun kelele

Tía te hace decir dem decir

Haz que dey miliki kelele

Ehh

Ayakata

Agua al vino hierba a la gracia

Haz que dey jegadun kelele

De pequeño a abundante

Haz que dey miliki kelele

Loke loke caca

Haz que dey jegadun kelele

Lo que Dios ha juntado que ningún hombre ponga una Saunders

Haz que dey miliki kelele

Ayakata

E Don terminar Dios ve hazlo de nuevo

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos