Oga - Yemi Alade
С переводом

Oga - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Inglés`
Длительность
181340

A continuación la letra de la canción Oga Artista: Yemi Alade Con traducción

Letra " Oga "

Texto original con traducción

Oga

Yemi Alade

Оригинальный текст

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

As you see me

I be Oga, no be package oh

As you see me

Dem dey call me chairman oh

And even if you follow me go my village

Dem dey feely me ooooh

As you see me

For we side na big boys oh

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh (hey) we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

Oga oga

Dem be credit the show

Think na so we go dey dress up

Oga oga

Dem be think say na joke

Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Ice Water

Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh

Enjoy your life baby oh

Happy yourself baby oh

E sweet for this side baby oh

Wetin dey constant (enjoyment)

Flexing abundance (enjoyment)

Very important (enjoyment)

Living your best life

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

Перевод песни

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

Como me ves

Seré Oga, no seré paquete oh

Como me ves

Dem dey llámame presidente oh

Y aunque me sigas vete a mi pueblo

Dem dey feely me ooooh

Como me ves

Porque estamos del lado de los chicos grandes, oh

Todo guiso todo bonito

Demasiada salsa, tienes miedo a las especias

Las las oh (hey) vamos muy bien

Shey quieres apostar

Haz que tiremos los dados

No nii no nii oooh

Damos la vuelta ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga así)

Y el e show de crédito

Na, así que vamos, dey bendiga

(Oga así)

Dem estado pensando decir na broma

Pero na dem don dey stand up ooh

(Oga así)

La familia llama a mi teléfono

Pero el dinero todavía se acumula ooh

(Oga así)

La chica siempre está en línea

Pero los datos no se acabaron oh

oga oga

Dem be credit the show

No pienses, así que vamos a vestirnos

oga oga

Dem ser pensar decir na broma

Oga así

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Agua Helada

Obi mo bi mo

Feliz tú mismo bebé ooh

Disfruta tu vida bebé oh

Feliz tú mismo bebé oh

E dulce para este lado bebé oh

Wetin dey constante (disfrute)

Flexionando la abundancia (disfrute)

Muy importante (disfrute)

Viviendo tu mejor vida

Todo guiso todo bonito

Demasiada salsa, tienes miedo a las especias

Las las oh vamos bien

Shey quieres apostar

Haz que tiremos los dados

No nii no nii oooh

Damos la vuelta ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga así)

Y el e show de crédito

Na, así que vamos, dey bendiga

(Oga así)

Dem estado pensando decir na broma

Pero na dem don dey stand up ooh

(Oga así)

La familia llama a mi teléfono

Pero el dinero todavía se acumula ooh

(Oga así)

La chica siempre está en línea

Pero los datos no se acabaron oh

(Oga así)

Y el e show de crédito

Na, así que vamos, dey bendiga

(Oga así)

Dem estado pensando decir na broma

Pero na dem don dey stand up ooh

(Oga así)

La familia llama a mi teléfono

Pero el dinero todavía se acumula ooh

(Oga así)

La chica siempre está en línea

Pero los datos no se acabaron oh

(Oga así)

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos