Ferrari - Yemi Alade
С переводом

Ferrari - Yemi Alade

  • Год: 2016
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:26

A continuación la letra de la canción Ferrari Artista: Yemi Alade Con traducción

Letra " Ferrari "

Texto original con traducción

Ferrari

Yemi Alade

Оригинальный текст

Oh oooo ah ah

Uhmm oh baby ah ah

Ferrari, salary ah ah ah

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga tia ga na kpa we t’ego

My mate they do holiday for Chicago

Container nola isi na normal excuse o

I don dey wait so tey wait come dey wait me oh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga I don tire to stay mainland

E no go bad if you buy me mansion for Banana island

Open supermarket for me for Netherlands

Nothing suppose too much for me

As your sweetheart oh eh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Перевод песни

Ohoooo ah ah

Uhmm oh bebé ah ah

Ferrari, sueldo ah ah ah

Si me amas vas a comprarme Ferrari

Si te gusto vas a pagarme el salario

Sopa wey dulce na dinero dey cook am

Si lo quieres te pasas a chop am

Porque te amo sin ser boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

te amo no seas boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

Oga tia ga na kpa we t'ego

Mi compañero hacen vacaciones para Chicago

Contenedor nola isi na normal excusa o

No espero, así que esperen, vengan, espérenme, oh

Mi frente eh, mi espalda eh

Dey, ¿estás en gbaka?

si me quieres gbadun bien

Sr. hombre, debes pelirrojo

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No, llámame pastel dulce sin nada, oh

Si me amas vas a comprarme Ferrari

Si te gusto vas a pagarme el salario

Sopa wey dulce na dinero dey cook am

Si lo quieres te pasas a chop am

Porque te amo sin ser boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

te amo no seas boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

Oga, no me canso de quedarme en el continente

E no sale mal si me compras mansión para Banana Island

Abrir supermercado para mí para Países Bajos

Nada supone demasiado para mí

Como tu amorcito oh eh

Mi frente eh, mi espalda eh

Dey, ¿estás en gbaka?

si me quieres gbadun bien

Sr. hombre, debes pelirrojo

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No, llámame pastel dulce sin nada, oh

Si me amas vas a comprarme Ferrari

Si te gusto vas a pagarme el salario

Sopa wey dulce na dinero dey cook am

Si lo quieres te pasas a chop am

Porque te amo sin ser boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

te amo no seas boca oh, oh oh

No seas boca oh eh

Amor no ser por boca oh ah ah

No seas boca oh eh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos