Final (Baba Nla) - WizKid
С переводом

Final (Baba Nla) - WizKid

  • Año de lanzamiento: 2015
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:40

A continuación la letra de la canción Final (Baba Nla) Artista: WizKid Con traducción

Letra " Final (Baba Nla) "

Texto original con traducción

Final (Baba Nla)

WizKid

Оригинальный текст

Legendary beat le le legendary beat

legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa

wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things i need ahhn

I get one wey dey make me feel nice

she slow, dats why I no fit leave am gal

I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh

All of d girls go do anytin for my love

All of d boys go do anytin for d money

dem dey dance to my music, dem show me love

Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me

You knw say I gat one life, make I live am

See I don try, hustle hustle for street, I no lie

Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, d girl dem like wear designer

wizzy baby kill d beat, I no dey tire

wen d gbedu drop for the club is final oh u oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give am wat she neeeeed

My girl dey make me lose my mind eh

anoda girl I no dey seeee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh

I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh

Who’s gat the key to my beemer

I say who am I, d girls dem shuga

call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder

Say who’s gat d key to my limo

I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don

daada eh ee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire

Перевод песни

Ritmo legendario le le ritmo legendario

ritmo legendario le le ritmo legendario

Obtengo una chica para mi jardín, nos hacemos grandes, grandes, traseros.

wey dey me hacen sentir increíble chica

Obtengo uno wey dey dame las cosas que necesito ahhn

Obtengo uno que me hace sentir bien

ella es lenta, ¿por qué no puedo irme?

Obtengo uno que quiero darme un beso y dejarme aaahn

Pero mi gbedu es final, wizzy baby baba nla ganó

Mi diseñadora de ropa de niña, todo lo que doy es final eh e eh

No me gusta wahala, oh wizzy baby baba nla won

Di que mi gbedu es definitivo, cuando deje caer a todos, no dey tire eh e eh

Todas las chicas van a hacer cualquier cosa por mi amor

Todos los chicos van a hacer cualquier cosa por dinero

ellos bailan con mi música, ellos me muestran amor

Las chicas quieren tocar, quieren amar, quieren amarme

Sabes decir que tengo una vida, haz que viva soy

Mira, no lo intento, ajetreo, ajetreo por la calle, no miento

Ahora mírame, no dey chop life eh

Pero mi gbedu es final, d girl dem like wear designer

wizzy baby kill d beat, no me canso

la caída de wen d gbedu para el club es definitiva oh u oh

Mi chica me hace perder la cabeza eh

Le doy lo que ella necesita

Mi chica me hace perder la cabeza eh

chica anoda yo no dey seeee

Pero mi gbedu es final, wizzy baby baba nla ganó

Mi diseñadora de ropa de niña, todo lo que doy es final eh r eh

no me gusta wahala, oh wizzybaby baba nla won

Digamos que mi gbedu es final, cuando yo deje caer a todos no dey tire eh e eh

¿Quién tiene la llave de mi beemer?

Yo digo quién soy, d chicas dem shuga

llámame chica dem shuga, nadie más malo, número uno, nadie más loco

Di quién tiene la llave de mi limusina

Digo quién soy, d girl dem daada, llámame d girl dem daada, corro todo don

daada eh ee

Pero mi gbedu es final, wizzy baby baba nla ganó

mi diseñadora de ropa de niña, todo lo que doy es final eh e eh

No me gusta wahala, oh wizzy baby baba nla won

Di que mi gbedu es final, cuando deje caer a todos, no dey tire

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos