Dis Love - WizKid, Tiwa Savage
С переводом

Dis Love - WizKid, Tiwa Savage

  • Año de lanzamiento: 2020
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:35

A continuación la letra de la canción Dis Love Artista: WizKid, Tiwa Savage Con traducción

Letra " Dis Love "

Texto original con traducción

Dis Love

WizKid, Tiwa Savage

Оригинальный текст

Top boy

Yah

Tell me baby girl how you dey o?

Baby tell me make I know how you dey o?

Baby tell me how much I go pay o

And we go fly go anywhere for holiday o

This love na walangolo

This love na wantinti

Make we play like we dey movie o

That kind play wey you go dey play mummy oo

Mummy o mummy o Mummy ooo

Girl na me go dey play Daddy oo

Girl if you be baby I be nanny o

See as you fine like Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage

Anywhere you dey

I go dey o

Long as I dey with my baby o

Wetin them no know them go hate o

Kiss me baby make them vex o

Carry the matter for their head o

Kiss me baby make I rest o

Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

[Wizkid[

Baby girl I love you

Sit down pon it

Baby girl come whine up pon it o

I know you love this beat, sweet melanin

Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me

My Jamaican girls come whine up for me

Ojota girls come whine am for me

My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

London boy come give it to me

All my Lagos boys them spend it on me

Jamaican boys them jam it for me

My American boys them swag it for me

Yea

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

DJ Spinall

Give it to me

Give it to me

Give it to me

Spinall

Wahgwan

Spellz

Перевод песни

chico superior

yah

Dime, niña, ¿cómo estás?

Cariño, dime haz que sepa cómo te comportas

Baby dime cuanto te voy a pagar

Y vamos a volar ir a cualquier lugar de vacaciones o

Este amor na walangolo

Este amor na quererti

Haz que juguemos como si fuéramos una película

Ese tipo de juego que vas a jugar a mamá oo

Mami o mami o mami ooo

Chica na me ve a jugar papi oo

Chica, si eres bebé, yo seré niñera o

Mira como estás bien como Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

duro le

Cariño, haz que yo dey donde tú dey

Ven haz que te demuestre amor especial

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

duro le

Cariño, haz que yo dey donde tú dey

Ven haz que te demuestre amor especial

[Tiwa salvaje

en cualquier lugar que dey

voy dey o

Siempre y cuando dey con mi bebé o

Wetin ellos no saberlos ir odiar o

Bésame bebé, haz que se enojen o

Llevar el asunto por su cabeza o

Bésame bebé haz que descanse o

nadie me hace como tu

Bésame bebé, haz que se enojen o

Este amor na walangolo

Este amor na quererti

Este amor na walangolo

Este amor na quererti

[Mago[

nena te amo

Siéntate ponlo

Niña, ven a quejarte ponlo o

Sé que amas este ritmo, dulce melanina

Oh, podrías ser mi dulce Seniorita

Chica americana ven a quejarte por mí

Mis chicas jamaicanas vienen a lloriquear por mí

Ojota chicas vengan a lloriquear soy por mi

Mis chicas caribeñas se rompen por mí

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

duro le

Cariño, haz que yo dey donde tú dey

Ven haz que te demuestre amor especial

Chico de Londres, ven y dámelo

Todos mis chicos de Lagos se lo gastan en mí

Chicos jamaicanos me lo meten

Mis muchachos americanos lo swag por mí

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

duro le

Cariño, haz que yo dey donde tú dey

Ven haz que te demuestre amor especial

Este amor na walangolo

Este amor na quererti

Este amor na walangolo

Este amor na quererti

DJ Spinall

dámelo

dámelo

dámelo

espinal

Wahgwan

Hechizar

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos