Tire You - victor ad, Davido
С переводом

Tire You - victor ad, Davido

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 4:02

A continuación la letra de la canción Tire You Artista: victor ad, Davido Con traducción

Letra " Tire You "

Texto original con traducción

Tire You

victor ad, Davido

Оригинальный текст

Omo in this life

Have money o

You go suffer

Oh oh oh oh

No no no

Etins Records

It’s Victor AD na na na yeah

It’s Davido

OBO

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

O Lord I want to cash out

I no want to blame my neigbour

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

My brother chop life

Cause when you die, them forget your name o

And as you see am

Make dem update with the convoy

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And get double promotion

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey work and pray

You want to succeed o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

I know say dem go talk say

I don come again

Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?

O Lord I know say dem go say I too dey complain

Or that I wan come update my status again o

Don’t get it twisted, life is beautiful

But the house and the cars is also meaningful

I’m grateful for good times, guy I no be fool

Even you wey dey judge me sef you want it too

O Lord bless me, make I know my real face

Make I know if my headquater correct or if all these na pretense

OBO

Lord I want to know

And as you see am when dem updating the convoy

Say suffer no dey tire you

E no tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And gain double promotion

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey work and pray

You want to succeed o

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

Eh

Little boy, you gat work to do

My papa say you gat work to do

As them dey see all the chains and diamonds

Them talk say I don do juju

I no rely on Papa doe

No!

I enter street as Davido

Oh!

Some people say I no go blow

Eh!

say people wan dey with OBO

I say thunder fire poverty

Fire burn my enemies

Water no get enemy

If you wish me well, I go wish you well

I say thunder fire nobody

Me and Otedola go gum body

Water no get enemy

If you wish me well, I go wish you well

Pre-Chorus — Victor AD

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

O Lord I want to cash out

I no want to blame my neigbour

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

My brother chop life

Cause when you die, them forget your name o

And as you see am

Make dem update with the convoy

Say suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And gain double promotion

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

(Oh my God Fiokee)

You no dey work and pray

You want to succeed

Succeed o o o

Tee-Y Mix

E no dey tire you

OBO baddest

Chii

Перевод песни

Omo en esta vida

tener dinero o

vas a sufrir

Oh oh oh oh

No no no

Etins Records

Es Victor AD na na na sí

es david

OBO

O yo gano o yo gano

No tengo excusa para el fracaso

Oh Señor, quiero cobrar

No quiero culpar a mi prójimo

O yo gano o yo gano

No tengo excusa para el fracaso

Mi hermano corta la vida

Porque cuando mueres, ellos olvidan tu nombre o

Y como ves soy

Actualizar dem con el convoy

Ella no sufre, no te cansa

E no te cansas

No te apresuras

Te conformas con menos o

Ella no sufre, no te cansa

E no te cansas

Tu amigo se graduó

Y obtén doble promoción

Ella no sufre, no te cansa

E no te cansas

No trabajas y rezas

Quieres triunfar o

Ella no sufre, no te cansa

E no te cansas

Sé decir dem ir hablar decir

no vuelvo a venir

Shey, no compras el Benz ahora, ¿en caso de que ganes?

Oh Señor, sé que dicen que van, que yo también me quejo

O que quiero volver a actualizar mi estado o

No te confundas, la vida es bella

Pero la casa y los autos también son significativos.

Estoy agradecido por los buenos tiempos, chico, no seré tonto

Incluso tú me juzgas si tú también lo quieres

Oh Señor, bendíceme, hazme conocer mi verdadero rostro

Hazme saber si mi sede es correcta o si todo esto no es una pretensión

OBO

Señor quiero saber

Y como ves, estoy cuando estoy actualizando el convoy

Di que no sufras y te canses

E no te canses

No te apresuras

Te conformas con menos o

No sufras, no te canses

E no te cansas

Tu amigo se graduó

Y obtén doble promoción

No sufras, no te canses

E no te cansas

No trabajas y rezas

Quieres triunfar o

No sufras, no te canses

E no te cansas

eh

Niñito, tienes trabajo que hacer

Mi papá dice que tienes trabajo que hacer

Mientras ellos ven todas las cadenas y diamantes

Ellos hablan dicen que no hago juju

No confío en Papa doe

¡No!

entro calle como davido

¡Vaya!

Algunas personas dicen que no voy a soplar

¡Eh!

dicen que la gente quiere dey con OBO

Yo digo trueno fuego pobreza

El fuego quema a mis enemigos

El agua no consigue enemigo

Si me deseas lo mejor, voy a desearte lo mejor

Yo digo trueno fuego nadie

Yo y Otedola vamos cuerpo de goma

El agua no consigue enemigo

Si me deseas lo mejor, voy a desearte lo mejor

Pre-Coro — Victor AD

O yo gano o yo gano

No tengo excusa para el fracaso

Oh Señor, quiero cobrar

No quiero culpar a mi prójimo

O yo gano o yo gano

No tengo excusa para el fracaso

Mi hermano corta la vida

Porque cuando mueres, ellos olvidan tu nombre o

Y como ves soy

Actualizar dem con el convoy

Di que no sufras y te canses

E no te cansas

No te apresuras

Te conformas con menos o

Ella no sufre, no te cansa

E no te cansas

Tu amigo se graduó

Y obtén doble promoción

No sufras, no te canses

E no te cansas

(Oh, Dios mío, Fiokee)

No trabajas y rezas

Quieres tener éxito

triunfar o o o

Mezcla en T-Y

E no te cansas

OBO más malo

Chii

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos