Wayo People - Timaya
С переводом

Wayo People - Timaya

Альбом
Timaya Vol.2
Год
2018
Язык
`Inglés`
Длительность
248810

A continuación la letra de la canción Wayo People Artista: Timaya Con traducción

Letra " Wayo People "

Texto original con traducción

Wayo People

Timaya

Оригинальный текст

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, eh

Everybody just say

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty

I wanna know why everything don dey take longer

I don’t know

I wanna know why now-now don dey turn later

I don’t know

I no go fit wait, oh

Everything don dey take longer, eh-eh-eh

Wait, I wanna' know why now-now don dey turn tomorrow

I don’t know

Wey now say you go promise and fail, and fail, and fail

Wey, my people na wetin una go gain?

Chai

Make una try to dey use una brain

Because Timaya don dey dey ashamed

Because of the way una don dey behave

Eh, my people na wetin una go gain?

Try to get some money, eh-eh

Everybody just go

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, dotty

Everybody just go

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, chai

When I sing say

Dem go tell you say dem wanna' help you

Eh, my guy, dem go just dey use you, chai

Promise you, frustrate you, molest you

Eh, my guy, later dem go bone you

Say my brother make you tell dem no

All of them, I swear na wayo

Nobody be like your Jehovah

Nobody be like your Alpha and Omega

Even though you take my wife away

You can never take my dreams away

Even though you take my house today

You never can stop my shine, oh

But all I say, take my mama, take my papa

Take my house and keep me for hunger

You can’t stop my dream today

Oh, you can’t take my spine, oh

Oh, my destiny can just be delayed

Eh, my destiny can never be changed

Eh, my brother, eh my sister

Make you no depend on man, oh

Everybody

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, dotty

Everybody just say

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty eh

Say dotty, dotty (True Solo)

When I sing say

A word is enough for the wise

A word is enough for the wise

My people, you need to be wise

Make dem no use your head oh, chai

But a word is enough for the wise

A word is enough for the wise

A word is enough for the wise

My brother make, chei

Na me be that stone, wey dem bone

But right now I sit down for my throne

See that stone, wey una bone

But right now I dey for my throne

Say na me be that stone, wey dem bone

But right now I sit down for my throne

See that stone, wey dem bone

But right now I dey on my own

Che, chai, na me be Timaya

Wey the people dem desire

Timaya wey dey go higher

If you come I burn like fire

Na me be Timaya

Wey dey give the people desire

Everybody dey admire

Timaya no go retire, eh

Everybody just go

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, dotty

Everybody just say

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh

Dotty, dotty eh

Dotty, dotty eh

Say dotty, dotty, dotty, dotty

Dotty, dotty

Dotty, dotty

Dotty, dotty

Dotty, eh-oh

Dotty, dotty

Dotty, dotty

Dotty, dotty

Everybody just say

Everybody just say

Перевод песни

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto, eh

Todo el mundo solo dice

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto

Quiero saber por qué todo no toma más tiempo

No sé

Quiero saber por qué ahora, ahora no se vuelven más tarde

No sé

No me pongo en forma espera, oh

Todo no toma más tiempo, eh-eh-eh

Espera, quiero saber por qué ahora, ahora no se vuelven mañana

No sé

Ahora decimos que prometes y fallas, fallas y fallas

Wey, mi gente na wetin una go gain?

Chai

Haz un intento de usar un cerebro

Porque Timaya no está avergonzado

Por la forma en que se comportan una don dey

Eh, mi gente na wetin una go gain?

Trate de conseguir algo de dinero, eh-eh

Todos solo vayan

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto, tonto

Todos solo vayan

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto eh

Di tonto, tonto, chai

Cuando canto digo

Dem va a decirte que quiere ayudarte

Eh, mi chico, dem go solo te usan, chai

Prometerte, frustrarte, molestarte

Eh, mi chico, más tarde se van a deshuesar

Di que mi hermano te obliga a decirles que no

Todos ellos, lo juro na wayo

Nadie sea como tu Jehova

Nadie sea como tu Alfa y Omega

Aunque te lleves a mi esposa

Nunca puedes quitarme mis sueños

Aunque hoy te lleves mi casa

Nunca puedes detener mi brillo, oh

Pero todo lo que digo, toma a mi mamá, toma a mi papá

Toma mi casa y guardame para el hambre

No puedes detener mi sueño hoy

Oh, no puedes tomar mi columna, oh

Oh, mi destino puede retrasarse

Eh, mi destino nunca se puede cambiar

Eh, mi hermano, eh, mi hermana

Hacer que no dependas del hombre, oh

Todos

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto, tonto

Todo el mundo solo dice

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto eh

Di tonto, tonto (True Solo)

Cuando canto digo

Una palabra es suficiente para el sabio

Una palabra es suficiente para el sabio

Pueblo mío, hay que ser sabio

Haz que no usen tu cabeza oh, chai

Pero una palabra es suficiente para el sabio

Una palabra es suficiente para el sabio

Una palabra es suficiente para el sabio

Mi hermano hace, chei

No me seas esa piedra, wey dem bone

Pero ahora mismo me siento en mi trono

Mira esa piedra, wey una bone

Pero en este momento dey por mi trono

Di no me sea esa piedra, wey dem bone

Pero ahora mismo me siento en mi trono

Mira esa piedra, wey dem bone

Pero ahora mismo dey por mi cuenta

Che, chai, námame sé Timaya

Wey la gente dem deseo

Timaya wey dey ir más alto

si vienes me quemo como el fuego

Nombrame sea Timaya

Wey dey dar el deseo de la gente

todos admiran

Timaya no te vayas a retirar, eh

Todos solo vayan

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto, tonto

Todo el mundo solo dice

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, tonta

Tonta, tonta, tonta, tonta, tonta, eh-oh

Chiflado, chiflado eh

Chiflado, chiflado eh

Di tonto, tonto, tonto, tonto

loco, loco

loco, loco

loco, loco

Dotty, eh-oh

loco, loco

loco, loco

loco, loco

Todo el mundo solo dice

Todo el mundo solo dice

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos