Dem Mama - Timaya
С переводом

Dem Mama - Timaya

Год
2019
Язык
`Inglés`
Длительность
283560

A continuación la letra de la canción Dem Mama Artista: Timaya Con traducción

Letra " Dem Mama "

Texto original con traducción

Dem Mama

Timaya

Оригинальный текст

I say they done come

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nothing we do them

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh

Bayelsa na my state oh

This na reality

Well e bin happen for Bayelsa oh

Nineteen Ninety nine oh

I swear I no go forget am oh

When them kill the people oh

And they make the children them orphans oh

Any time wey I think am oh

Water dey pour from my eyes oh

Somebody say make I leave am oh

But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Na so them march dey go iyo

Ten thousand soldiers for road iyo

Ask them where them dey go

Them say them dey go Bayelsa oh

Which place for Bayelsa

One village they call Odi oh

Na im them enter our village

and rape our young girls

And make us homeless oh (chai)

Them kill our mama iyo

Them kill our ppaa iyo

Them kill our brothers

Them kill our sisters

And make us homeless oh

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Everybody dey cry oh

I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

I don die oh

Poverty no good at all oh (chai)

Everyday for Nigeria

Na so the people them dey die oh

Eeeehhh, our government oh

Na why una make us dey cry oh

OOooh, everyday for Nigeria

Na so the people dem dey die oh

Them commot for house for morning oh

Money no dey for your hand oh

Police go stop you for road

Them go collect the one wey you get oh

Them lay allegation for your head oh

For wetin you no do iyo

Before you go know

My brother, you don dey inside cell oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Перевод песни

Yo digo que han venido

(yo, yo, yo, yo, yo, yo, yo)

Nada les hacemos

(yo, yo, yo, yo, yo, yo, yo)

Nigeria na mi país oh

Bayelsa na mi estado oh

esta na realidad

Bueno, e bin sucedió para Bayelsa, oh

mil novecientos noventa y nueve

Te juro que no voy a olvidar soy oh

Cuando matan a la gente oh

Y a los niños los dejan huérfanos oh

Cada vez que pienso que soy oh

El agua se derrama de mis ojos, oh

Alguien dice haz que me vaya soy oh

Pero yo digo que debo hablar soy oh

Yo les digo no los maten mama eh (eh eh)

Ellos no los maten papa eh

Yo les digo que no los maten mamá

ellos papa ellos mama ellos papa ellos mama eh

Yo digo que los mataron mamá eh a ellos papá eh ah

ellos mama eh ah

Cuando vamos a hacer iyo

Do iyo

Di do iyo

Na entonces ellos marchan dey van iyo

Diez mil soldados para el camino iyo

Pregúntales a dónde van

Ellos dicen que se van Bayelsa oh

¿Qué lugar para Bayelsa?

Un pueblo al que llaman Odi oh

Naim ellos entran en nuestro pueblo

y violar a nuestras jóvenes

Y dejarnos sin hogar oh (chai)

Ellos matan a nuestra mama iyo

Ellos matan a nuestro ppaa iyo

Ellos matan a nuestros hermanos

Ellos matan a nuestras hermanas

Y dejarnos sin hogar oh

Cuando vamos a hacer iyo

Do iyo

Di do iyo

Todos lloran oh

Yo digo que los gobiernen mal oh

Yo les digo no los maten mama eh (eh eh)

Ellos no los maten papa eh

Yo les digo que no los maten mamá

ellos papa ellos mama ellos papa ellos mama eh

Yo digo que los mataron mamá eh a ellos papá eh ah

ellos mama eh ah

Cuando vamos a hacer iyo

Do iyo

Di do iyo

no muero oh

La pobreza no sirve para nada oh (chai)

Todos los días por Nigeria

Na así que la gente muere oh

Eeeehhh, nuestro gobierno oh

Na por qué nos hace llorar dey oh

OOooh, todos los días para Nigeria

Na así que la gente dem dey muere oh

Ellos commot para la casa por la mañana oh

Dinero no dey por tu mano oh

La policía te detiene por la carretera

Ellos van a recoger el que obtienes oh

Ellos ponen alegatos por tu cabeza oh

Para wetin usted no do iyo

Antes de ir saber

Mi hermano, no estás dentro de la celda oh

Yo les digo no los maten mama eh (eh eh)

Ellos no los maten papa eh

Yo les digo que no los maten mamá

ellos papa ellos mama ellos papa ellos mama eh

Yo digo que los mataron mamá eh a ellos papá eh ah

ellos mama eh ah

Cuando vamos a hacer iyo

Do iyo

Di do iyo

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos