Plantain Boy - Timaya
С переводом

Plantain Boy - Timaya

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 0:19

A continuación la letra de la canción Plantain Boy Artista: Timaya Con traducción

Letra " Plantain Boy "

Texto original con traducción

Plantain Boy

Timaya

Оригинальный текст

Men I dont owe anybody anything men

I want to leave my life the way I can

I noh come Lagos to count bridge

You see my life now, hun

Dem know me wella

Everybody know me as Mr. Timaya

When I be common plantain seller

God don change my name to Timaya

(Oh why) I dey for choir

Back in the days for Mountain of Fire

Now so I just dey halla

God don answer my mama prayer (oh why)

Dis boy na dakwala (dakwala ehh)

Everybody just dey feel me

Coast to coast dem know my name (Chineke me)

You ride Okada

Im noh mean say u noh go driver hummer

Even if you sell pure water

Im noh mean say your life dey for gutter

But I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I’m a very big boy

I’m a very big boy

I’m a very rich boy

Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

From nobody

God you make me me a somebody

Oh my Lord I’m so happy

I dey on my owe***

Che Jehova just bless me

Every body just dey ***

Cos I noh know why people too dey jealous ehy

Modukpe ****

You cannot stop us

I coming with the name of Jesus

Now sell I dey sell plantain

Every Saturday

Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh

My mama plantain

Repeat Thank God say

Alot, alot of people dem want make i fall

Every nite and day dem wan see me fall

But Jehova Nisee don make me tall

All fingers are not equal

People dem plan na to see me fall

Every time them want make i go under

(Chai) Jehova don make me proper

I go just dey make am __ **

______ Dem noh like somebody wen dey grow

If dem see say you dey make am

Dem go want to make you slow

Ohhhhh you cannot stop me ehh

Jehova dey by my side

You cannot stop me ehhhhhh

Jehovah dey by my side ehhhh

(Everybody everybody just say ahhh)

Plantain seller,(seller)

Dem know me wella

Eh everybody I’m a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I’m still that plantain seller

Eh i dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I’m still that plantain seller

Eh i dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller

Repeat till fade

Oh oh, Ayiba ehhy

Thank you for

Ehh, my mama ehhhhhh

I remember I sold plantain ohhhhh

Now my story don change

Dem want make I go back again ohhhh

Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh

Believe in youself everybody

Перевод песни

Hombres no le debo nada a nadie hombres

Quiero dejar mi vida como pueda

No vengo a Lagos a contar puente

Ves mi vida ahora, cariño

Dem me conocen bien

Todo el mundo me conoce como el Sr. Timaya

Cuando sea un vendedor de plátano común

Dios no cambie mi nombre a Timaya

(Oh por qué) Me despido por el coro

De vuelta en los días de la Montaña de Fuego

Ahora solo dey halla

Dios no responda la oración de mi mamá (oh por qué)

Dis boy na dakwala (dakwala ehh)

Todo el mundo me siente

De costa a costa saben mi nombre (Chineke me)

tu montas a okada

Im noh significa decir u noh go conductor hummer

Incluso si vendes agua pura

No me refiero a decir tu vida dey para alcantarilla

Pero sigo siendo ese chico plátano

No me seas el pikin cuando dey le des alegría a mi mamá

Mucha gente me ve como un niño inútil

Pero gracias a Dios hoy soy un niño muy grande

soy un niño muy grande

soy un chico muy rico

Oh, Dios mío, no me levantas alto ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

de nadie

Dios me haces un alguien

Oh mi Señor estoy tan feliz

Yo dey en mi deber ***

Che Jehova solo bendiceme

Todo el mundo simplemente dey ***

Porque no sé por qué la gente también está celosa.

Módulo ****

no puedes detenernos

vengo con el nombre de jesus

Ahora vendo yo dey vendo plátano

Cada Sábado

Yo y mi mamá, vendemos plátanos ohhhhhhhh

Mi mamá plátano

Repetir Gracias a Dios decir

Mucha, mucha gente quiere hacerme caer

Cada noche y día dem wan verme caer

Pero Jehova Nisee no me haga alto

Todos los dedos no son iguales.

La gente dem planea verme caer

Cada vez que quieren hacer que me hunda

(Chai) Jehová no me haga adecuado

Voy solo dey make am __ **

______ Dem noh like alguien wen dey grow

Si los ven, digan que lo hacen

Dem go quiere hacerte lento

Ohhhhh no puedes detenerme ehh

Jehova esta a mi lado

No puedes detenerme ehhhhhh

Jehova esta a mi lado ehhhh

(Todos todos digan ahhh)

vendedor de plátanos, (vendedor)

Dem me conocen bien

Eh todos soy un vendedor de plátanos

Jóvenes *** todos, me conocen bien

Tu mamá me conoce bien

Tu papá me conoce bien

Mamá y papá me conocen bien

Wella wella, ellos me conocen wella

Mira, sigo siendo ese vendedor de plátanos.

Eh, yo vendo, ellos me conocen bien

Ehh a todos, soy vendedor de plátanos

Jóvenes *** todos, me conocen bien

Tu mamá me conoce bien

Tu papá me conoce bien

Mamá y papá me conocen bien

Wella wella, ellos me conocen wella

Mira, sigo siendo ese vendedor de plátanos.

Eh, yo vendo, ellos me conocen bien

Ehh a todos, soy vendedor de plátanos

Repetir hasta desvanecerse

Oh oh, Ayiba ehhy

Gracias por

Ehh, mi mamá ehhhhhh

me acuerdo que vendia platano ohhhhh

Ahora mi historia no cambia

Dem quiere hacer que vuelva de nuevo ohhhh

Mentira mentira a mentira mentira, no voy a caer ohhhhhhh

Cree en ti mismo todo el mundo

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos