Pity 4 Us - Timaya

Pity 4 Us - Timaya

  • Año de lanzamiento: 2018
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:25

A continuación la letra de la canción Pity 4 Us Artista: Timaya Con traducción

Letra " Pity 4 Us "

Texto original con traducción

Pity 4 Us

Timaya

Texto original

Mr biggie man o, Mr poor man o

Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o

No be wetin dem be talk o

This was not what dey promised us o

Dem tell us say dem go bring the change o

oh no no, no no

As the thing dey go, situation e just dey bad o eh

As day dey break things e just dey hard ooo

No food to chop, everyday dollar dey rise o

See the people don dey cry o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politicians please pity for us o

Na beg we dey beg o, see my people don dey die o

Please pity for us o, politician please pity for us o

Oh no no no no+

I believe in Nigeria with all my life

I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o

Anywhere I go na naija

Anything I do na naija,

Anywhere I go to naija

See my houses na for naija,

I invest in my naija,

Everything na plan for naija

politician show some love o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politician have mercy on us o

Na beg we dey beg o

E don dey the thing don dey bad o

Please pity for us o

Politician please pity for us o

Pity for us o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

As we sit down dey complain today our gragra e full for our body

As we dey for here we dey complain our own e full our body o

Search your conscience o

We sef we no good try

Make we live right oh

We sef we no dey try

I know say everyday politician Dey steal our money

I know say politicians carry our money go oversea

People dey die

Politician just dey smile o

People dey die o

Their children dey oversea

Pity for us o, Pity for us o

Politician have mercy on us oo

We don dey die o, Anything we do o

Please pity for us o, politician have mercy on us o

Oh no no no

This is painful oh

Traducción de la canción

Sr. hombre grande o, Sr. pobre hombre o

Compañeros nigerianos o, sebi una dey escúchame o

No be wetin dem be talk o

Esto no fue lo que nos prometieron

Dem dinos di dem ir a traer el cambio o

ay no no, no no

A medida que van las cosas, la situación es simplemente mala o eh

A medida que el día rompen las cosas, solo lo hacen con fuerza ooo

No hay comida para picar, todos los días el dólar sube o

Ver a la gente no llorar o+

Oh, no, no, no, no

Lástima por nosotros o, lástima por nosotros o

Políticos por favor tengan piedad de nosotros o

No roguemos, rogamos, mira a mi gente, no muera.

Por favor, ten piedad de nosotros, político, ten piedad de nosotros.

Oh no no no no +

Creo en Nigeria con toda mi vida

Prometo a Nigeria mi país o, con todo mi corazón o

Donde quiera que vaya na naija

Todo lo que hago na naija,

Donde quiera que vaya a naija

Ver mis casas na por naija,

invierto en mi naija,

Todo na plan para naija

político mostrar un poco de amor o +

Oh, no, no, no, no

Lástima por nosotros o, lástima por nosotros o

Político ten piedad de nosotros o

Na ruego que dey ruego o

E no dey la cosa no dey mal o

Por favor ten piedad de nosotros o

Político por favor ten piedad de nosotros o

Lástima por nosotros o

Oh no no no no +

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

Mientras nos sentamos, hoy se quejan de nuestra gragra e completa para nuestro cuerpo.

Como decimos por aquí, nos quejamos de nosotros mismos y llenamos nuestro cuerpo.

Busca en tu conciencia o

Creemos que no es un buen intento

Haz que vivamos bien, oh

Nosotros sabemos que no lo intentamos

Sé decir que todos los políticos Dey roban nuestro dinero

Sé que dicen que los políticos llevan nuestro dinero al extranjero

la gente muere

El político solo sonríe o

La gente muere o

Sus hijos mueren en el extranjero

Lástima por nosotros o, Lástima por nosotros o

Político ten piedad de nosotrosoo

No dey morir o, cualquier cosa que hacemos o

Por favor ten piedad de nosotros o, político, ten piedad de nosotros o

Oh no no no

Esto es doloroso oh

Otras canciones del artista:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nuevos textos y traducciones en el sitio:

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos