Love (My Baby) - Timaya
С переводом

Love (My Baby) - Timaya

  • Año de lanzamiento: 2017
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 4:01

A continuación la letra de la canción Love (My Baby) Artista: Timaya Con traducción

Letra " Love (My Baby) "

Texto original con traducción

Love (My Baby)

Timaya

Оригинальный текст

She get class o eh

She’s too fine o eh

She’s hard working o

The girl she no dey carry face o eh

She’s too humble, she no dey talk back at me o eh

She sabi cook o

And she get respect for my friends eh

I say if una see my baby eeh

Thank am for me o

If you see my baby eh

Greet am for me o

Honey, honey, honey eeh

Lovey, lovey, eeh

Honey, honey eeh

Love o, love o

(Ha)

(See)

She sabi smile o eh

She sabi dress o eh

She sabi plan o, and she get the fear of god o eh

She’s organized o

She good for bed o eh

Every night and day

She dey always dey make me dey happy eh

I say if una see my baby eeeh

Thank am for me o

God go bless my baby eeeh

Amin oh

Honey, honey, honey eeh

Lovey, lovey eeh

Honey, honey eeh

Love o, love o

(Ha baby… baby)

Everyday I’ve been looking a way eeh

Everyday I’ve been… a way eeh

Everytime I look am a… eeh

Everytime I dey bless god for you as you come my way eeh

Every day I am loving you every day eeh

Everyday girl I’m wanting you everyday eeh

Every day I dey thank god as you dey come my way eeh

Every day I happy say na you dey by my side

Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo

Anywhere you go baby, I love you my my honey

Sugar, sugar sweetie and I’m letting you happy

I say if una see my baby eeh

Thank am for me eeh

God go bless my baby eeh

(Ice water)

Amin ooo

(Abu ventures)

My baby eeh

(Don't venture that venture)

Thank am for me eeh eeh

God go bless my baby eeh

Amin o eeh

I dey smile eeh, I no dey think eeh

I’m happy, the way you make me dey feel eeh

Перевод песни

Ella tiene clase o eh

Ella es demasiado fina o eh

ella es muy trabajadora o

La chica que ella no lleva cara o eh

Ella es demasiado humilde, ella nunca me responde o eh

Ella sabe cocinar o

Y ella le tiene respeto a mis amigos eh

Yo digo si una ve a mi bebe eeh

Gracias por mi o

Si tu ves a mi bebe eh

Saludame por mi o

Cariño, cariño, cariño eeh

Amor, amor, eeh

Cariño, cariño eeh

Amor oh, amor oh

(Decir ah)

(Ver)

Ella sabia sonreir o eh

Ella sabia vestirse o eh

Ella sabia plan o, y ella tiene el temor de dios o eh

ella es organizada o

Ella es buena para la cama o eh

cada noche y día

Ella siempre me hace muy feliz eh

yo digo si una ve a mi bebe eeeh

Gracias por mi o

Dios bendiga a mi bebé eeeh

amín oh

Cariño, cariño, cariño eeh

Amor, amor eeh

Cariño, cariño eeh

Amor oh, amor oh

(Ha bebe... bebe)

Todos los días he estado buscando una forma eeh

Todos los días he estado... de alguna manera eeh

Cada vez que miro soy un... eeh

Cada vez que bendigo a Dios por ti cuando vienes a mi camino eeh

Todos los días te estoy amando todos los días eeh

Chica todos los días te estoy deseando todos los días eeh

Todos los días doy gracias a Dios cuando vienes a mi camino eeh

Todos los días digo feliz que no estás a mi lado

Dondequiera que vayas, mi niña, voy, te sigo, ve ooo

Donde quiera que vayas bebé, te amo mi mi miel

Sugar, sugar cariño y te dejo feliz

Yo digo si una ve a mi bebe eeh

Gracias por mi eeh

Dios vaya bendiga a mi bebe eeh

(Agua congelada)

Amin ooo

(Abu se aventura)

Mi bebe eeh

(No te aventures en esa aventura)

Gracias por mi eeh eeh

Dios vaya bendiga a mi bebe eeh

Amin o eeh

Sonrío eeh, no pienso eeh

Estoy feliz, la forma en que me haces sentir eeh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos