
A continuación la letra de la canción Gra Gra Artista: Timaya Con traducción
Texto original con traducción
Timaya
Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo
Right now me I’m chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Everything is popping up for my side
That’s why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys
I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God I’m grateful
It’s Chulo Way
(Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I can’t do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain
You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
Do gra gra do gra gra I no dey gberaga
That’s why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Yo no dey do gra gra do gra gra no dey gberaga
(ahora mismo) no dey do gra gra do gra gra no dey gberaga
No quieres trabajar, quieres cortar oo
No quieres esforzarte, quieres flexionar oo
Debes servir antes de ser jefe oo
No quieres sufrir, quieres disfrutar oo
Ahora mismo me estoy relajando a mi manera Chulo Chulo
Dios sabe decir que trabajo duro para estar donde quiero
Si tratas de meterte conmigo, miro para otro lado
Pero si la jodes, nunca te escaparás
(ahora mismo) no dey do gra gra do gra gra no dey gberaga
yo digo yo no dey do gra gra do gra gra no dey gberaga
Todo está apareciendo para mi lado
Por eso los ojos de la gente se clavan en mi lado
Tengo tiradores que encajan causa homicidio
Yo navego todos los días con todos mis muchachos
Yo digo gracias está lleno, persona wey dey talk don chop belle full
De vuelta en los días en que me llaman tonto
Mírame hoy, di Dios mío, estoy agradecido.
Es Chulo Way
(Dime) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(ahora mismo) no puedo hacer gra gra do gra gra no dey gberaga
No quieres trabajar, quieres cortar oo
No quieres esforzarte, quieres flexionar oo
Lo que te preocupa por tu cuerpo
Persona a la que no le gusta quejarse
No quieres trabajar, dices Chukwubiko
Vas a esperar que el maná caiga del cielo oo
Persona que llevas la última vez que te quejas
Lo que te preocupas por tu cuerpo ee eh eh
Do gra gra do gra gra no dey gberaga
Es por eso que no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos