A continuación la letra de la canción God Your Are 2 Much Artista: Timaya Con traducción
Texto original con traducción
Timaya
My God you are too much yeh eh eh,
ahn han han.
God you are three much
yeh eh eh, ahn han han.
Thank God
for talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don explode yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
eh, ahn han han.
Apart from music I no see wetin
I for do eh.
Apart from sing
I dey sing, I dey sing, I dey sing,
I dey sing.
Chai!
Apart from music
I no see wetin I for do eh.
Everybody
rise up (her), everybody rise
up (he), everybody make una mentel
because Timaya dey make una mental
e eh.
Udunkulu eh, Timaya make
you gbangbocha eh.
Egberi Papa
gbangbocha eh.
Everybody make
una leave me eh.
Chai oo.
Music
too much for my body eh, chai, I
no fit explain am.
Well I say, I discover my talent
eh, when I was very very young ye.
My mama say na school o, make I flow,
make I become banker ye, dem wan
me to take over my papa wetin e be
ye.
Chai!
Well I try to dey go school
my brother, I no fit ye.
Book e no
enter my brain, my brother make
e no be by force ye, I decided to
sing, my brother this na true story
eh.
Kay Solo my brother abeg make
you tell them the story eh, na wen
I went to Alaba to go look for one
marketer, na so dem say my music
e no follow at all ye.
Chai!
E no
reach my Lagos, now make dey see
me eh.
Every marketer na so them
just dey follow me, now them want
to buy me.
Everybody dem want to
sell me.
I say if not for Danco Music
where I for dey.
If not for Wisdom
Odogwu where I for dey today.
Chai!
Dem don dey see me eh, everybody
dey love me eh.
Make una just free
me like my brother Terry G. chai!
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
na my paddy o.
what about Obiano?
Everybody na my friend eh.
They
want to tie my song, my brother
na chineke me, ye.
Well I sing say my name na Timaya,
just because I’m getting higher.
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
people eh.
Dem call me their tonyontonyon
soldier eh, eh dem say I dey connected
just like Turaya, e no get wire.
My guy, I no get to tire eh.
Everybody
just look at me like say I be over
tire.
Chai!
Make una dey dance
io.
Everybody come feel me io.
My music e too dey sweet for your
ear, e be like say na juju oh, no
be juju o, na Jehova God day do am
oh.
Everybody make we dance and
wine and make you dance to the gbedu
io.
Dios mío eres demasiado yeh eh eh,
ahn han han.
Dios sois tres mucho
yeh eh eh, ahn han han.
Gracias a Dios
por talento yeh eh eh, ahn han han,
chei timaya no explotes yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, sí eh
eh, ahn han han.
Aparte de la música no veo wetin
Yo por hacer eh.
aparte de cantar
yo canto, yo canto, yo canto,
Yo canto.
Chai!
aparte de la musica
No veo wetin I para hacer eh.
Todos
levántate (ella), todos levántense
arriba (él), todos hacen una mentel
porque Timaya dey hacer una mental
e eh.
Udunkulu eh, Timaya hacer
eres gbangbocha eh.
Papa Egberi
gbangbocha eh.
todos hacen
una déjame eh.
Chaioo.
Música
demasiado para mi cuerpo eh, chai, yo
no cabe explicar am.
Bueno digo yo descubro mi talento
eh, cuando yo era muy muy joven ye.
Mi mamá dice na escuela o, haz que fluya,
haz que me convierta en banquero, dem wan
yo para hacerme cargo de mi papa wetin e be
S.M.
Chai!
Bueno, trato de ir a la escuela
hermano mío, yo no te sirvo.
Libro y no
entrar en mi cerebro, mi hermano hacer
e no sea por la fuerza, yo decidi
canta hermano esta na verdadera historia
eh
Kay Solo mi hermano abeg hacer
tu les cuentas la historia eh, na wen
Fui a Alaba para ir a buscar uno
comercializador, na so dem say my music
e no seguir en absoluto ye.
Chai!
mi no
alcanza mis lagos, ahora haz que vean
yo eh.
Todos los vendedores na así que ellos
solo sígueme, ahora ellos quieren
para comprarme.
Todo el mundo quiere
vendeme.
Yo digo si no por Danco Music
donde yo por dey.
Si no fuera por la Sabiduría
Odogwu donde yo por dey hoy.
Chai!
Dem no me ven eh, todos
me aman eh.
Hacer una solo gratis
yo como mi hermano Terry G. chai!
Tjoe na mi amigo io, ABHU Ventures
na mi arroz o.
¿Y Obiano?
Todo el mundo no es mi amigo eh.
Ellos
quiero atar mi cancion, mi hermano
na chineke mí, ye.
Bueno, yo canto di mi nombre na Timaya,
solo porque estoy cada vez más alto.
Nombrame el Egberi Papa 1 de Bayelsa
gente eh.
Dem me llaman su tonyontonyon
soldado eh, eh dem dicen que estoy conectado
al igual que Turaya, no hay cable.
Muchacho, no me canso eh.
Todos
solo mírame como si dijera que he terminado
neumático.
Chai!
Haz que una dey baile
yo.
Todos vengan a sentirme io.
Mi música es demasiado dulce para ti
oído, e ser como decir na juju oh, no
be juju o, na Jehova God day do am
Oh.
Todo el mundo nos hace bailar y
vino y hacerte bailar al gbedu
yo.
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos