
A continuación la letra de la canción Ebiola Papa Artista: Timaya Con traducción
Texto original con traducción
Timaya
Hear me now
Chulo eh
Leggo
(Vibe o)
Oh Lord, don’t leave my side (my side)
Side, my side, my side (my side)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Please, God, don’t leave my side
Side, my side, my side
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Holy, I came into this world and nobody hold me (true)
If you no work my guy you no go chop oo (for real)
The people wey dey laugh where dem dey (dey)
Now dem dey hide for shame
Eh, Egberi father eh
Say back inna the days dey tell me no bother ehh
Nobody know when I live with Ebiola papa o
Say right now, everybody dem a call me odoh (true)
Say mani papa o, na gracey papa oh (right)
Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)
Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh, nobody come my domot
Oh Lord, don’t leave my side (Oloun)
Oloum don’t leave my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Without you, God, I go high (oloum)
Oh Lord, I swear I go die
Please, God, don’t leave my side
My side, side, my side (yeah)
I’m building up my self-everyday
Cause all these boys them no come to play
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Building up my self-everyday
Me I bring light like Michael Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Egberi father eh (yeah)
Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, everybody dem a call me odoh oh
Say mani papa oh, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh
No Lord don’t leave my side (oloum)
Side, my side, my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side (oloum)
God, don’t leave my side (oh God)
Don’t leave my side (hello)
God don’t leave my side eeh
Don’t leave my side, please God, don’t leave my side
Oh Lord, don’t leave my side ee ah eh
Hear me now
All my life dem never thought that man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground
Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down
Say nobody for this life wey go ever put me down
Eh!
Egberi father yo (right)
Say back inna the days say eyahme father yo
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, every lady them a call me odoh oh
Say mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Every time I dey come oh, say the people dey shout o
Na me be Zion papa o, nobody come my domot o
Please God, don’t leave my side
My side, my side
I don’t wanna go offside
I don’t want my ship to capsize
Oh Lord, don’t leave my side
If you leave my side that one na suicide (yeah)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side oh
Leggo
Escúchame ahora
Chulo eh
Leggo
(Vibra o)
Oh Señor, no te vayas de mi lado (mi lado)
Lado, mi lado, mi lado (mi lado)
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado, mi lado, mi lado
Por favor, Dios, no te vayas de mi lado
Lado, mi lado, mi lado
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado, mi lado, mi lado
Santo, vine a este mundo y nadie me sostiene (verdad)
Si no trabajas, mi chico, no vas a cortar oo (de verdad)
La gente wey dey ríe donde dem dey (dey)
Ahora se esconden por vergüenza
Eh, padre Egberi eh
Repite en los días que me dicen que no te molestes, ehh
Nadie sabe cuando vivo con Ebiola papa o
Di ahora mismo, todo el mundo quiere llamarme odoh (verdadero)
Di mani papa o, na gracey papa oh (derecha)
Na ema papa oh, di na maya papa oh (derecha)
Cada vez que vengo, oh, dicen que la gente grita o
Na me be Zion papa oh, nadie ven mi domot
Oh Señor, no te apartes de mi lado (Oloun)
Oloum no te vayas de mi lado (oh Dios)
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado, mi lado, mi lado
Sin ti, Dios, voy alto (oloum)
Oh Señor, te juro que voy a morir
Por favor, Dios, no te vayas de mi lado
Mi lado, lado, mi lado (sí)
Estoy construyendo mi yo todos los días
Porque todos estos chicos no vienen a jugar
Sin ti Dios me voy a descarriar
Yo no quiero oír decir agua no pase garri eh
Construyendo mi yo todos los días
Yo traigo luz como Michael Faraday
Donde quiera que vayamos decimos que no venimos a jugar
Yo no quiero oír decir agua no pase garri eh
Egberi padre eh (yeah)
Di de vuelta en los días dem dey dime que no te molestes eh (chulo eh)
Nadie sabe cuando vivo con Ebiola papa oh
Di ahora mismo, todo el mundo me llama odoh oh
Di mani papa oh, na Gracey papa oh
Na ema papa oh, di na maya papa oh
Cada vez que vengo oh, dicen que la gente grita oh
No me seas Zion papa oo, nadie venga mi domot oh
No Señor no te apartes de mi lado (oloum)
Lado, mi lado, mi lado (oh Dios)
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado, mi lado, mi lado (oloum)
Dios no te vayas de mi lado (oh Dios)
No te vayas de mi lado (hola)
Dios no te vayas de mi lado eeh
No te vayas de mi lado, por favor Dios, no te vayas de mi lado
Ay señor no te apartes de mi lado ee ah eh
Escúchame ahora
Toda mi vida nunca pensé que el hombre dejaría el suelo
Me recojo y me desempolvaré y sé que debo dejar el suelo
Oh, Dios mío, te agradezco mucho, porque nunca me decepcionaste
Di que nadie por esta vida vamos a dejarme nunca
¡Eh!
Egberi padre yo (derecha)
Di de vuelta inna los días dicen eyahme padre yo
Nadie sabe cuando vivo con Ebiola papa oh
Di ahora mismo, todas las damas me llaman odoh oh
Di mani papa o, na Gracey papa oh
Na ema papa oh, di na maya papa oh
Cada vez que vengo, oh, dicen que la gente grita o
Nombrame be Zion papa o, nadie viene mi domot o
Por favor Dios, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado
No quiero ir fuera de juego
No quiero que mi barco zozobre
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Si te vas de mi lado ese na se suicida (yeah)
Oh Señor, no te vayas de mi lado
Mi lado, mi lado, mi lado, mi lado oh
Leggo
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos