
A continuación la letra de la canción Buru Artista: Timaya Con traducción
Texto original con traducción
Timaya
Ooh aii
Wetin dey save me na my most high
Nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most-high
For this life, nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people waiting for you to fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people dey pray make Timaya fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos me agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most-high
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
That’s why for this life me I can’t ever give up oo
No mind them (eii eh)
Nana we eh mia kado eh
Every time I leave you say I say
Nothing can be bigger than my God oh
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Dem say I no go go far (right)
Now I don dey go higher (yeah)
Dem say I no go see front
Whenever I come me I just dey drop fire (chulo)
No mind them (eh eh)
The people just dey envy
Dem wan shut down (chulo eh)
Telling me say I no go go far (papi)
Me ah my name is not Lucifer (ouh oh)
Nothing can be bigger than my God o
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para eh
Aii aii yeh
Nana we eh mia kado eh
Agam e buru hallelujah
Ooh aii
Wetin dey sálvame na mi más alto
Nada puede ser más grande que mi Dios
Agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Wetin dey save me na the most-high
Para esta vida, nada puede ser más grande que mi Dios
Agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Mucha gente esperando que falles oh
Dem ve a esperar hasta que envejezcan oh
Porque agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Muchas personas rezan para que Timaya fracase, oh
Dem ve a esperar hasta que envejezcan oh
Porque me agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Wetin dey save me na the most-high
Nada puede ser más grande que mi Dios
Solo en ti pongo toda mi confianza oh
Es por eso que por esta vida yo no puedo rendirme nunca
No les hagas caso (eii eh)
Nana nosotros eh mia kado eh
Cada vez que te dejo digo digo
Nada puede ser más grande que mi Dios oh
Por esta vida solo en ti pongo toda mi confianza oh
Agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Nada puede ser más grande que mi Dios
Solo en ti pongo toda mi confianza oh
Agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para
Dem dice que no voy, voy lejos (derecha)
Ahora no voy más alto (sí)
Dem dice que no voy a ver el frente
Siempre que vengo yo solo tiro fuego (chulo)
No les hagas caso (eh, eh)
La gente simplemente tiene envidia
Dem wan cerrar (chulo eh)
Diciéndome di que no voy lejos (papi)
Yo ah mi nombre no es Lucifer (ouh oh)
Nada puede ser más grande que mi Dios o
Por esta vida solo en ti pongo toda mi confianza oh
Agam e buru aleluya buru eh
Para aleluya para eh
aii aii si
Nana nosotros eh mia kado eh
Agam e buru aleluya
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos