
A continuación la letra de la canción Angelina Artista: Simi Con traducción
Texto original con traducción
Simi
Oh no;
oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know oh
You save her number as Panel Beater
Ah, when I know say na Carolina (Carolina)
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no oh, no no no no no no no no
Can you hear me?
Oh no, no oh oh, no no no no
Eh aih;
if you say you want follow all the babes for the area
(Ah ah ah ahhhh)
Make you follow them, I don’t care (oh)
No be me oh you go kill oh
So, I really got to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Na your fault oh, why you mess around- Angelina
I don’t know how you let me down- Angelina
Oya, carry your wahala go oh- Angelina
I no want see am again
I don try, no be small thing oh- Angelina
Angelina, you can have him oh- Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh;
oh no, oh no
Oh no ohh
Oh, no;
oh no, oh no
Donde estas desde ayer eh eh?
Te encuentro en el lugar de Angelina
Ella dice que estás con otra nena
Veo decir que no empiezas de nuevo
Llevas a una chica, me voy a ir (oh oh oh ohhh)
Llevas dos chicas, digo está bien
Quieres dey carry am go;
no ser asi
voy a tener que dejarte ir
Porque no quiero otra Angelina
te recuerdo con angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Oh, no;
no quiero otra angelina
Me haces algo fuerte con Angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Oh, no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
¿Quién es el que llama a tu teléfono?
Crees decirme no sé oh
Guardas su número como Panel Beater
Ah, cuando sepa di na Carolina (Carolina)
Llevas a una chica, me voy a ir (oh oh oh ohhh)
Llevas dos chicas, digo está bien
Quieres dey carry am go;
no ser asi
voy a tener que dejarte ir
Porque no quiero otra Angelina
te recuerdo con angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Oh, no;
no quiero otra angelina
Me haces algo fuerte con Angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Oh, no;
oh no oh, no no no no no no no no no
¿Puedes oírme?
Oh no, no oh oh, no no no no
Eh aih;
si dices que quieres seguir a todas las chicas de la zona
(Ah ah ah ahhhh)
Haz que los sigas, no me importa (oh)
No seré yo oh vas a matar oh
Entonces, realmente tengo que dejarte ir
Porque no quiero otra Angelina
te recuerdo con angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Oh, no;
no quiero otra angelina
Me haces algo fuerte con Angelina
Wetin mis ojos ven con Angelina
no quiero verme de nuevo
Na tu culpa oh, por qué pierdes el tiempo- Angelina
No sé cómo me decepcionaste- Angelina
Oya, lleva tu wahala ve oh- Angelina
no quiero verme de nuevo
No lo intento, no seas poca cosa oh- Angelina
Angelina, puedes tenerlo oh- Angelina
Cuando me haces con Angelina
no quiero verme de nuevo
ay no ay;
oh no, oh no
Oh no ohh
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos