A continuación la letra de la canción Open and Close Artista: Simi Con traducción
Texto original con traducción
Simi
I go one party.
for ikoyi
I borrow shirt, borrow shoe go this party
you see this party, na for vip
no semo, no eba na soso chinese
nobody tell me say this one no be ghetto
nobody tell me say dem no get toobo
dem no tell me say no be tiger dey for polo
so when dey ask me for a dance o
I open and close o
naso d tin go o
open and close o
I no dey sendi o
open and close o
shebi na u know o
open and close o
open and close o
I open and close o
naso d tin go
open and close o
Voy a una fiesta.
para ikoyi
Tomo prestada una camisa, tomo prestado un zapato para ir a esta fiesta
ves esta fiesta, na por vip
no semo, no eba na soso chino
nadie me diga diga este no sea gueto
nadie me dice di dem no get toobo
dem no dime di no ser tigre dey para polo
así que cuando me pidan un baile o
Abro y cierro o
naso d tin go o
abrir y cerrar o
yo no dey sendi o
abrir y cerrar o
shebi na tu sabes o
abrir y cerrar o
abrir y cerrar o
Abro y cierro o
naso d tin ir
abrir y cerrar o
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos