A continuación la letra de la canción African Problems Artista: Seun Kuti Con traducción
Texto original con traducción
Seun Kuti
But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I go dey talk am
I must shout am
Make dem dey hear am
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa
Unless we start to (Thinky thinky)
Think of tomorrow (Thinky thinky)
Fight for the future (Fighty fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Pero debo hablar soy
voy a cantar soy
Voy dey grito am
Haz que me oigan
voy a cantar soy
voy a hablar dey am
debo gritar soy
Haz que me oigan
Debo tratar de enseñar a la gente una nueva mentalidad
Haz que aprecien la superioridad de África
Hazles saber que dicen que no, así que las cosas se supone que deben ser
Na líder dey nos puso para esta mediocridad
Quita nuestra paz nuestra libertad
Déjanos dejarnos en el dolor y la pobreza sin fin
No entendemos esta política de su gobierno
Dey nos vendemos a una segunda esclavitud
Haz que me ayudes a preguntarles hermano
¿Por qué no recibimos cortes de comida?
Haz que me ayudes a preguntarles hermana
Por qué no tenemos casas para quedarnos
Saludo a mi hermano wey dey die
Morir por el futuro de África
Saludo a mi hermano wey dey fight
Lucha por el futuro de África
A menos que empecemos a (Thinky thinky)
Piensa en el mañana (Thinky thinky)
Lucha por el futuro (Fighty fighty)
Ellos ganaron vendernos (Piensa en pensar,
piensa, piensa, pelea, pelea, pelea, pelea)
Ellos ganaron vendernos (Piensa en pensar,
piensa, piensa, pelea, pelea, pelea, pelea)
Debo tratar de enseñar a la gente una nueva mentalidad
Haz que aprecien la superioridad de África
Hazles saber que dicen que no, así que las cosas se supone que deben ser
Na líder dey nos puso para esta mediocridad
Quita nuestra paz nuestra libertad
Déjanos dejarnos en el dolor y la pobreza sin fin
No entendemos esta política de su gobierno
Dey nos vendemos a una segunda esclavitud
Common, Black Thought, Seun Kuti • 2021
Shank feat. Seun Kuti, KaySwitch, Vector and Davido, Shank, Davido • 2015
Seun Kuti, Egypt 80 • 2016
adekunle gold, Seun Kuti • 2018
Seun Kuti • 2008
Seun Kuti • 2008
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos