A continuación la letra de la canción Mosquito Song Artista: Seun Kuti Con traducción
Texto original con traducción
Seun Kuti
Na wetin be this matter sef
Na wetin be this matter sef
Mosquito dey bitin me
E bite me I sick for body
E bite me for hand (Mosquitto dey)
E bite me for leg (Mosquitto dey)
E bite me for ear (Mosquitto dey)
Even bite me for mouth (Mosquito dey)
E bite me for nose (Mosquito dey)
E bite me for yansh (Mosquito dey)
Event bit me blo cos (Mosquito dey)
Ha ra ra ra
Tell me now now now now
Tell me now now now now now now
We don tire to dey sick
We don tire to dey die
Every day of every weel
E dey happen for your eye
Na the government of the people
No put clean water for the people
Na the government of the people
No take good care of the people
So I say make una hear
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Na wetin ser este asunto sef
Na wetin ser este asunto sef
los mosquitos me pican
Muerdeme me enferma el cuerpo
E muerdeme por mano (Mosquitto dey)
E muerdeme por pierna (Mosquitto dey)
Muérdeme por oreja (Mosquitto dey)
Hasta muerdeme por boca (Mosquito dey)
E muerdeme por nariz (Mosquito dey)
E muerdeme por yansh (Mosquito dey)
Evento me mordió blo cos (Mosquito dey)
Ha ra ra ra
Dime ahora ahora ahora ahora
Dime ahora ahora ahora ahora ahora ahora ahora
No nos cansamos de estar enfermos
No nos cansamos de morir
Todos los días de cada semana
E dey pasan por tu ojo
Na el gobierno del pueblo
No poner agua limpia para la gente
Na el gobierno del pueblo
No cuidar bien a la gente
Así que digo haz que una escuche
Shey na hasta que muramos terminar una ir (Detener la malaria)
Hasta que muramos terminemos una marcha (Detengan la corrupción)
Shey na hasta que muramos terminar una ir (Detener la malaria)
Hasta que muramos terminemos una marcha (Detengan la corrupción)
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos