Local Champion - Nneka
С переводом

Local Champion - Nneka

  • Альбом: My Fairy Tales

  • Год: 2015
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:30

A continuación la letra de la canción Local Champion Artista: Nneka Con traducción

Letra " Local Champion "

Texto original con traducción

Local Champion

Nneka

Оригинальный текст

Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose

Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get

You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood

I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed

I be Naija reggae, I be warri reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Waffi reggae, I be Naija reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own

But you must confess, na my local way dey sweet you pass

Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on

Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me

I be Naija reggae, I be warri reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Waffi reggae, I be Naija reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Naija reggae, warri reggae

Dem born me near Okprikoko village

Warri reggae, waffi reggae

Dem see me for your Lagos city poster

I be Naija reggae, I be warri reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Waffi reggae, I be Naija reggae

Dem born me near Okporikoko village

I be warri reggae, dem say I be waffi mugu

But dem see me for your Lagos city poster

Перевод песни

Shebi, soy mestiza, porque llevo color, sigo el cuerpo, tomo prestada la pose.

Shebi, soy aldeano, porque obtengo botín wey lagos, mujer, no obtengo

Hablas, sey, soy analfabeto porque tengo una actitud de waffi por dentro de mi sangre.

No voy a mentir, intenté adaptarme a tu estilo oyibo Lagos, pero fallé.

Yo soy Naija reggae, yo soy warri reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Waffi reggae, yo soy Naija reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Haz que no mintamos, na hablas sey mi comida se parece a mamá poner propia

Pero debes confesar, na mi manera local dey dulce pasas

Shebi, me extrañas ahora, porque no uso falda, zapatos koi koi ni tejidos

Porque no me gusta tu forma llamativa, tiras originalidad, tiras, tiras de mí

Yo soy Naija reggae, yo soy warri reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Waffi reggae, yo soy Naija reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Naija reggae, warri reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okprikoko

Warri reggae, waffi reggae

Dem veme para tu cartel de la ciudad de Lagos

Yo soy Naija reggae, yo soy warri reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Waffi reggae, yo soy Naija reggae

Dem me nació cerca del pueblo de Okporikoko

Soy warri reggae, dem dicen que soy waffi mugu

Pero dem veme por tu cartel de la ciudad de Lagos

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos