A continuación la letra de la canción Babylon Artista: Nneka Con traducción
Texto original con traducción
Nneka
As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion
Como lo dey
Tu dey inclina tu cabeza
Como estás allí, así que
Dey derramaste esas lágrimas
Mi broda te hace ponerte de pie
Esta vida no tienes nada que perder
Mi hermana te hace despertar
Viaje wen u don waka no be invane
Yo sé decir
Trabajas bien bien
No sudas bien bien;
sufrir sufrir bien bien
waka waka bien bien
¿Por qué mi gente dey suffa para este naija?
¿Por qué mi pueblo dey suffa para África
Para la gente de los guetos
Na sangre derramada y dolor dey lluvia
Dem no ciega nuestros ojos con dem cosas mundanas
Di que la batalla nunca terminará, oh, solo comienza
Saro wiwa habla am, azikiwe habla am awolowa habla am
U na no dey oye que encajas matar d 'mensajero
Pero no cabe matar el mensaje
Mátame mensajero, no encajas mata el mensaje
¿Por qué mi gente dey sufa para África?
¿Por qué mi pueblo dey suffa para este naija, en babilonia?
Sufre suffa, oh naija
¿Sufrir aahhhh?
África
En tu babilonia
En nuestro camino a Sion
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos