Commando - Mut4y, WizKid, Ceeza Milli
С переводом

Commando - Mut4y, WizKid, Ceeza Milli

  • Año de lanzamiento: 2018
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:53

A continuación la letra de la canción Commando Artista: Mut4y, WizKid, Ceeza Milli Con traducción

Letra " Commando "

Texto original con traducción

Commando

Mut4y, WizKid, Ceeza Milli

Оригинальный текст

Yeah yeah

Odi odi

Starboy

Ehn Ehn

The love wey you give me girl e dey high pass palmi

«Spellz»

Omalicha girl you sweet pass jollof oh

Apuruka something come and coolu my temper oh

My baby see wetin you carry oh le le oh oh

Baby whine oh shake ehn ehn

Whine commando

Whine and dance commando ehn ehn

Whine oh my baby go down low

Odi Odi

Shake oh shake oh

Shake make you dance you don’t know

Whine and dance commando

Whine oh my baby go down low

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

Ehn

Oh baby oya move oya

Baby whine nyoma

You fine chioma

Say na you be the one I dey want oh

Every day she listen to my song

She dey do it all night long

I tell her say na she I want

She say na me wey she dey want yay

Oh baby whine oh shake ehn ehn

Go down low

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine am baby go down low

Baby shake commando ehn ehn

Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine for me you be commando

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

Aye

Girl I wanna feel your body on my body

I no really wanna waste your time girl

Girl I for like make you sef come be my paddy «Spellz»

Now you gat me knocking at your door gat me knocking

Cos nobody love her better

Girl I dey beg you make I enter finito late oh

Girl come whine fi papito

Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental

The way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso

Oh baby whine oh shake ehn ehn

Go down low

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine am baby go down low

Baby shake commando ehn ehn

Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine for me you be commando

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

The love wey you give me girl e dey high pass palmi

Omalicha girl you sweet pass jollof oh

Apuruka something come and coolu my temper oh

My baby see wetin you carry oh le le oh oh

Baby whine oh shake oh, whine commando

Whine and dance commando

Whine oh baby go down low

Odi Odi

Shake oh shake oh

«Spellz»

Shake make you dance you don’t know

Whine and dance commando

Whine oh my baby go down low

Перевод песни

sí, sí

odi odi

Chico estrella

Ehn Ehn

El amor wey me das girl e dey high pass palmi

«Hechizar»

Omalicha chica tu dulce pase jollof oh

Apuruka algo ven y enfría mi temperamento oh

Mi bebe mira lo que llevas oh le le oh oh

Bebé gemido oh agitar ehn ehn

comando de lloriqueo

Comando de lloriqueo y baile ehn ehn

lloriqueo, oh, mi bebé, baja

odi odi

Agitar oh agitar oh

Shake te hace bailar no sabes

Comando de lloriqueo y baile

lloriqueo, oh, mi bebé, baja

Bumana

ven a ver a baller

E ser tu cuerpo me hace ir gaga

Ohima (?)

Oh, deja que tu bumama

ven a ver a baller

Seas tú, dey busco truecaller

Ohima (?)

Ehn

Oh bebe oya muévete oya

bebé lloriqueo nyoma

tu bien chioma

Di na, tú eres el que yo quiero, oh

Todos los días ella escucha mi canción

Ella lo hace toda la noche

yo le digo di na ella yo quiero

Ella dice na me wey ella dey quiere yay

Oh, bebé, lloriqueo, oh, sacude ehn ehn

Ir hacia abajo

Whine am baby baje bajo ehn ehn

Wine am baby baja bajo

Bebé batido comando ehn ehn

Bebé lloriqueo oh sacudir oh, comando ehn ehn

Whine am baby baje bajo ehn ehn

Lloriquea por mi tu eres comando

Bumana

ven a ver a baller

E ser tu cuerpo me hace ir gaga

Ohima (?)

Oh, deja que tu bumama

ven a ver a baller

Seas tú, dey busco truecaller

Ohima (?)

Chica quiero sentir tu cuerpo en mi cuerpo

No, realmente quiero hacerte perder el tiempo, chica

Chica, por lo que te hago ser, ven a ser mi arroz «Spellz»

Ahora me tienes llamando a tu puerta me tienes llamando

Porque nadie la ama mejor

Chica, te ruego que hagas que entre finito tarde, oh

Chica ven lloriquea fi papito

Fiesta fiesta cuando bailas, estoy loco

La forma en que te quejas, oh sí, mi bebé baila reggae y Calypso

Oh, bebé, lloriqueo, oh, sacude ehn ehn

Ir hacia abajo

Whine am baby baje bajo ehn ehn

Wine am baby baja bajo

Bebé batido comando ehn ehn

Bebé lloriqueo oh sacudir oh, comando ehn ehn

Whine am baby baje bajo ehn ehn

Lloriquea por mi tu eres comando

Bumana

ven a ver a baller

E ser tu cuerpo me hace ir gaga

Ohima (?)

Oh, deja que tu bumama

ven a ver a baller

Seas tú, dey busco truecaller

Ohima (?)

El amor wey me das girl e dey high pass palmi

Omalicha chica tu dulce pase jollof oh

Apuruka algo ven y enfría mi temperamento oh

Mi bebe mira lo que llevas oh le le oh oh

Bebé lloriqueo oh sacudir oh, lloriqueo comando

Comando de lloriqueo y baile

lloriqueo, oh, bebé, baja

odi odi

Agitar oh agitar oh

«Hechizar»

Shake te hace bailar no sabes

Comando de lloriqueo y baile

lloriqueo, oh, mi bebé, baja

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos