Mofo - Mayorkun, Patoranking
С переводом

Mofo - Mayorkun, Patoranking

Год
2018
Язык
`Inglés`
Длительность
169430

A continuación la letra de la canción Mofo Artista: Mayorkun, Patoranking Con traducción

Letra " Mofo "

Texto original con traducción

Mofo

Mayorkun, Patoranking

Оригинальный текст

Patoranking wey dey here

Fire fire fire dey here o

(Uch Uch Uch)

Shabalistica

She say she doesn’t care about the money

Like she only wanna gimme good lovin

She practically does everything for me

I never see this kind of girl before

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come

Woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang

All love life claim your man, whata bam

She pour inspiration to me every damn song

If me ever go round, she say she her go hang

The girl wanna love me, love me now

She say she her go love me now

Like pooom pooom pooom pooom pooom

The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)

Poom poom poom poom poom

Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come

She wanna buy me house for lekki (mofó)

She wanna buy me Maserati (mofó)

She go take me places wey I never been to

Something wey be sey na me suppose do

I no dey like lie sey I like am

I rub it on her face like a powder eh

Bad belle middle finger eh

Follow me sotey, then you follow me for twitter eh

Like pooom pooom pooom pooom pooom

The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)

Poom poom poom poom poom

Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

Hold you down, come, come

Hold you down, come, come

Hold you down…

Перевод песни

Patoranking wey dey aquí

Fuego fuego fuego dey aquí o

(Uch uch uch)

Shabalistica

Ella dice que no le importa el dinero

Como si ella solo quisiera darme un buen amor

ella practicamente hace todo por mi

Nunca he visto este tipo de chica antes

Mofo o (mofo ooo e)

Ella es más dulce que un azúcar

Mofo o (mofo ooo e)

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré

Mujer de mi sueño, ella no dey no pepper dem gang

Toda la vida amorosa reclama a tu hombre, whata bam

Ella me inspira en cada maldita canción

Si alguna vez doy la vuelta, ella dice que va a colgar

La chica quiere amarme, ámame ahora

Ella dice que va a amarme ahora

Como pooom pooom pooom pooom pooom

La chica me quiere demasiado, me importa un carajo (Uuch)

pum pum pum pum pum

Alcalde de Lagos, trabaja mejor en este (qué dices)

Mofo o (mofo ooo e)

Ella es más dulce que un azúcar

Mofo o (mofo ooo e)

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Ella dice llámame cuando me necesites iré

Ella quiere comprarme casa para lekki (mofó)

Ella quiere comprarme Maserati (mofó)

Ella va a llevarme a lugares en los que nunca he estado

Algo que se supone que hagamos

no me gusta mentir sey me gusta soy

Se lo froto en la cara como un polvo eh

Mala belle dedo medio eh

Sígueme sotey, luego me sigues por twitter eh

Como pooom pooom pooom pooom pooom

La chica me quiere demasiado, me importa un carajo (Uuch)

pum pum pum pum pum

Alcalde de Lagos, trabaja mejor en este (qué dices)

Mofo o (mofo ooo e)

Ella es más dulce que un azúcar

Mofo o (mofo ooo e)

Ella dice llámame cuando me necesites iré, ven

Mantenerte abajo, ven, ven

Mantenerte abajo, ven, ven

Mantenerte abajo…

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos