
A continuación la letra de la canción Koré Artista: Kore Con traducción
Texto original con traducción
Kore
Hmmm
Shey na me be this
See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem dey Cal you ajebutter
But you be real ajepako
See the levels don dey change
E makes me wanna give again
Wanna love again
No be today, e don tey
Na because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Ohhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Somebody wey believe go say
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Mummy no be you be this
Remember say Dem no believe say
You go marry
happily
You and daddy
Raise your pikin, raise your pikin_pikin
And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin
Just like me
Uhh ohhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Ohhhh uhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
I believe in you (because you believe)
You believe in me
We believe in God o (because you believe)
Imagine say, you no dey play lotto
You still dey drive correct motor
Imagine say, you no do magomago
Take commot for ajepako
Imagine say, I go die one day
But my name go remain, reigning
So great yeah
In Jesus I believe, believe uhhh
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Yea yea uhhh
Sing with me
Na because you believe, because you believe
I believe in you, you believe in me
Na because I believe, because you believe
We believe in God o
Na because I believe, because you believe
Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you
believe, because you believe)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you believe
Abegiiii, stop to vex o
I can’t repent o
Baa mi loni, loni
O ni kin woke, o ni kin woke
O fe somi doge
If I believe, o fe somi d’osha
Yes indeed
Laye ti mo wa
I believe, I will live, I’ll be rich
Yes indeed, I believe
Mmm
Shey no me sea esto
Ver mi vida hacer mejor
Mira la vergüenza don waka
Dem no ir a saber decir que no sufres
Dem dey Cal you ajebutter
Pero seas real ajepako
Ver los niveles don dey cambio
E me hace querer dar de nuevo
Quiero amar de nuevo
No ser hoy, e don tey
Na porque creo
Na porque creo, porque creo
Na porque creo, porque creo
Ohhhh
Na porque crees, porque crees
Na porque crees, porque crees
Alguien en quien creemos ir a decir
Na porque crees, porque crees
Na porque crees, porque crees
mami no seas tu seas esto
Recuerda decir Dem no creer decir
te vas a casar
felizmente
tu y papi
Levanta tu pikin, levanta tu pikin_pikin
Y todos ellos van a ser super-pikin, super-pikin, super-pikin
Tal como yo
Uhh ohhh
Na porque crees, porque crees
Na porque crees, porque crees
Ohhhh uhhh
Na porque crees, porque crees
Na porque crees, porque crees
Yo creo en ti (porque tu crees)
Tú crees en mi
Creemos en Dios o (porque tu crees)
Imagina decir, no juegas lotería
Todavía manejas el motor correcto
Imagina decir, no haces magomago
Toma commot por ajepako
Imagina decir, voy a morir un día
Pero mi nombre se va a quedar, reinando
Tan genial, sí
En Jesús creo, creo uhhh
Na porque creo, porque creo
Na porque creo, porque creo
Na porque crees, porque crees
Na porque crees, porque crees
si si uhhh
Canta Conmigo
Na porque crees, porque crees
yo creo en ti tu crees en mi
Na porque yo creo, porque tu crees
Creemos en Dios o
Na porque yo creo, porque tu crees
Mami cree, papi cree, hermano cree, hermana cree (Na porque tu
creer, porque crees)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
Lo que crees que obtienes, obtienes lo que crees
Abegiiii, deja de molestar o
no puedo arrepentirme
Baa mi loni, loni
O ni kin despertó, o ni kin despertó
O fe somi dux
Si creo, ofe somi d'osha
si de hecho
Laye ti mo wa
Creo, viviré, seré rico
Sí, de hecho, creo
Рыночные Отношения, Kore • 2019
Рыночные Отношения, Дубас, Kore • 2019
Kery James, SKALP, Kore • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos