
A continuación la letra de la canción Sorry Sorry Artista: Femi Kuti Con traducción
Texto original con traducción
Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And nah true be the things my ears dey hear
Politicians and soldiers make meeting
Our country dem won repair
Dem dey make like say
Dem know-know
Say nah dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey go
Nah so my people dey follow O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry O, I sorry for Africa
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry O
As we never get the sense
Sorry sorry O
I sorry for Africa
Look my friends
Dem no like to hear word O
Nah to dey follow follow, follow dem enemies
Like zombie, dem dey go dey march dey go
Dey fight for the people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no won know
But with these kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
Till the suffer reach our bone
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, E gba mi O
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
Sorry sorry O, I sorry for Africa
Like we never get the sense
I sorry sorry o, E gba mi O
Till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our bone
Bone-bone-bone…
Our bone
Our bone
Si mis ojos no me engañan
Y no son ciertas las cosas que oyen mis oídos
Los políticos y los soldados hacen reunión
Nuestro país ganó la reparación
Dem dey hacer como decir
Dem saber-saber
Di nah dem a estropear nuestro país así que
Como dem dey dabaru am dey go
No, entonces mi gente sigue a O
Lo siento, lo siento, lo siento por Nigeria.
Lo siento, lo siento, lo siento por África.
lo siento lo siento oh
Lo siento, lo siento, lo siento por Nigeria.
Lo siento, lo siento, lo siento por África
lo siento lo siento oh
Como nunca tenemos el sentido
lo siento lo siento oh
Lo siento por África
mira mis amigos
Dem no me gusta escuchar la palabra O
Nah para seguir, seguir, seguir a los enemigos
Como zombie, dem dey go dey march dey go
Dey lucha por la gente
Mimamos a Nigeria así que
Estos políticos y soldados
Dem ser uno y el mismo
Nadie es diferente al otro
mi gente no se enterara
Pero con este tipo de líderes
África sin esperanza
Los africanos sufrirán
Hasta que el sufrimiento llegue a nuestros huesos
Lo siento, lo siento, lo siento por Nigeria.
Lo siento lo siento o, E gba mi O
lo siento lo siento oh
Lo siento, lo siento, lo siento por Nigeria.
Lo siento, lo siento, lo siento por África
Como si nunca tuviéramos el sentido
Lo siento lo siento o, E gba mi O
Hasta-hasta-hasta-hasta
Hasta-hasta-hasta-hasta-hasta-hasta-hasta
Hasta-hasta-hasta-hasta-hasta-hasta-hasta
Hasta que el sufrimiento alcance nuestro...
Hasta que el sufrimiento alcance nuestro...
Hasta que el sufrimiento alcance
Hasta que el sufrimiento alcance nuestro...
Hasta que el sufrimiento alcance
Hasta que el sufrimiento alcance nuestro...
Hasta que el sufrimiento alcance
Hasta que el sufrimiento llegue a nuestros huesos
Hueso-hueso-hueso…
nuestro hueso
nuestro hueso
Femi Kuti • 2004
Rachid Taha, Femi Kuti • 2006
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2000
Femi Kuti • 2004
Common, Vinia Mojica, Roy Hargrove • 1999
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos