A continuación la letra de la canción Dem bobo Artista: Femi Kuti Con traducción
Texto original con traducción
Femi Kuti
Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes!
Dem bobo!
Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus
Verso 1
Ayer, Dem nos dijo sey,
Sey hoy, na vamos a ganar
Así que luchamos, sufrimos dey,
Por este nuevo cambio democrático
Pero la verdad del asunto sea sey,
Dem disfrazarse de otra manera
Para continuar sus caminos torcidos
¡Oh si!
Dem bobo!
Coro
Dem bobo tu mamá!
¡Dem bobo tu papá!
Dem bobo tu mamá!
¡Dem bobo tu papá!
Dem bobo tu abuela!
Dem bobo tu abuelo!
Dem bobo las mujeres del mercado!
¡Dem bobo, periodista!
¡Los activistas de derechos humanos!
¡En nombre de la DEMOCRACIA!
Dem bobo tu mamá ahahaha ahaha!
Verso 2
Para mañana, nos hacen esperar
Por otra parte, esperamos en vano
Tantos problemas bajo la lluvia
Para hacer de este un cambio poderoso adecuado
Pero la verdad del asunto sea sey,
Dem disfrazarse de otra manera.
Para continuar sus caminos torcidos
Repite el coro
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos