Talk - Falz
С переводом

Talk - Falz

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:31

A continuación la letra de la canción Talk Artista: Falz Con traducción

Letra " Talk "

Texto original con traducción

Talk

Falz

Оригинальный текст

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Перевод песни

Todo lo que hablo te hace hablar de nuevo

Eh eh, habla de nuevo

Todo lo que hablo te hace hablar de nuevo

Eh eh, habla de nuevo

El hermano Muric grita que termine, no nos vemos en la corte.

Eh eh, no nos vemos am para la corte

Las elecciones no vienen, van a necesitar tu apoyo

Eh eh, van a necesitar tu apoyo

Desde que irrumpió la EFCC, no te vemos para el club

Eh eh no te vemos por club

Y obtienes trabajo legítimo o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin usted habla

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

Cuatro años de permanencia, tres años de vacaciones

Eh Eh, vacaciones de tres años

Nuestro senador, no pelees, Kung-fu otra vez

Eh eh, pelea con Kung-fu otra vez

Shey dem nunca se cansan, ¿quieren continuar la carrera?

Eh eh, quieren continuar la carrera

Compramos tu historia, pero no nos das cambio

Eh eh, no nos das cambio

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

Todo lo que hablo te hace hablar de nuevo

Eh eh, habla de nuevo

Todo lo que hablo te hace hablar de nuevo

Eh eh, habla de nuevo

No termina el mes, oga paga el salario

Eh eh, oga paga sueldo

En 2019, Diecinueve (19) ocho (8) alawee

Eh eh, Diecinueve (19) ocho (8) alawee

En lugar de que trabajes, encuentras a Alhaji

Eh eh, ella encuentra a Alhaji

Vienes, convierte tu cuerpo en efectivo y lleva

Eh eh, ella don de cash and carry

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

na tu hablas am o

no ser yo hablar am o

Tres jets privados, dices que compras am para la iglesia

Eh eh, di que compras am para la iglesia

Pero tu congregación no sigue a fly am, por supuesto

Eh eh, dem no dey sigue fly am por supuesto

¿Por qué tu gente todavía lleva el ojo para alguien?

Eh eh, dem dey llevan ojo para alguien

Shey yo no sere persona

¿Por qué no ser tu tribu de la que vengo?

Eh eh, Porque no sea de tu tribu yo vengo

Ladrón de hombre pequeño para el mercado

Le prendiste fuego a tu cuerpo

Gran hombre ladrón de dinero que dey granizo soy como tonto

Sufrimos, sonreímos

Tenemos miedo de hablar

Mi gente no consigue chuletas, mi gente no consigue trabajo

En estos días no sabemos si la autoridad dey para el cargo

Porque el yawa wey que vemos, no hay seguridad, lo prometemos

Y la copa se llena, no nos cansamos de toda la basura

todo el castigo

No me hables am o

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos