One Trouser - Falz
С переводом

One Trouser - Falz

Год
2020
Язык
`Inglés`
Длительность
226820

A continuación la letra de la canción One Trouser Artista: Falz Con traducción

Letra " One Trouser "

Texto original con traducción

One Trouser

Falz

Оригинальный текст

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Перевод песни

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, acaba de ganar la lotería

Entonces, puso una nueva gama en el titi

Pero ese mismo día

Algo sucede para Lagos

Para Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don estalló

Wey nadie se pone en forma para

Algo sucede para Lagos

Para Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don estalló

Wey nadie se pone en forma para

Un hombre al revés le conmociona la camisa

Los aptos y duros que van vienen a asentarse

Dem solo dey para dem dey maldicen a sí mismos

Tu boca huele y siente que no consigues

Nadie cerca nos deja flexionar

Shey, quieres probar, ve y aprende tu lección

Sostén mi camisa, ¿quieres que se flexione?

¿Quién te nació?

Dime quién está enojado ahora

Hoy, hoy vamos a hacer el smackdown

Shebi vamos kuku entrar en un pantalón

Shey, dices que no vas a retirarte

Omo, ve y dime quién está loco ahora

Hoy, hoy vamos a hacer el smackdown

Shebi vamos kuku entrar en un pantalón

Shey, dices que no vas a retirarte

Abrázame, oh, abrázame, oh

Abrázame, oh, abrázame, oh

Encajo a Shey fueron gan por aquí (Nunca ves nada)

E para mejor hacer que nos abracen, oh

E para mejor hacer que nos abracen

alguien nos detenga

Tal vez llame a la policía e intente denunciarnos.

Algunas personas se detienen, pero solo quieren concentrarse

no sé decir que la persona se ajusta a kolo así, oh (Baba yi ni eran gan)

Na esta persona manejamos este Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na cuando este Danfo dey commot mi calle, oh (Kurombe)

Wey, él solo toma velocidad para entrar en ese Jeep, oh

¡Sí!

Él no compra mercado

En lugar de relajarse, haz que intente callar

Todavía quiere demostrar que tiene locura

No conoce la locura y pasa la locura (O ma shey o)

Algo sucede para Lagos

Para Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don estalló

Wey nadie se pone en forma para

Algo sucede para Lagos

Para Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don estalló

Wey nadie se pone en forma para

Un hombre al revés le conmociona la camisa

Los aptos y duros que van vienen a asentarse

Dem solo dey para dem dey maldicen a sí mismos

Tu boca huele y siente que no consigues

Nadie cerca nos deja flexionar

Shey, quieres probar, ve y aprende tu lección

Sostén mi camisa, ¿quieres que se flexionen?

¿Quién te nació?

Dime quién está enojado ahora

Hoy, hoy vamos a hacer el smackdown

Shebi vamos kuku entrar en un pantalón

Shey, dices que no vas a retirarte

Omo, ve y dime quién está loco ahora

Hoy, hoy vamos a hacer el smackdown

Shebi vamos kuku entrar en un pantalón

Shey, dices que no vas a retirarte

Abrázame, oh, abrázame, oh

Abrázame, oh, abrázame, oh

Encajo a Shey fueron gan por aquí

Abrázame, oh, abrázame, oh

Abrázame, oh, abrázame, oh

Encajo a Shey fueron gan por aquí

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos