Johnny - Falz
С переводом

Johnny - Falz

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:45

A continuación la letra de la canción Johnny Artista: Falz Con traducción

Letra " Johnny "

Texto original con traducción

Johnny

Falz

Оригинальный текст

J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!

Everybody say yeah yeah

J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!

Everybody say yeah yeah (loops…)

Johnny just drop

Na person shoot am down

Johnny wey dey innocent

Johnny wey dey new in town

They kill am for Jos

For no just cause

Nobody fit commot for house

Dem no born us

Johnny no get priviledge

But Johnny want more

Him wan go study

Johnny say him wan be doctor

Him family die for the same flaws (floors)

Same floors wey him blood pour

Why we no fit be one bros?

Why you wasting all the blood for?

Shey na religion abi culture?

Abi politician wey dey sponsor?

Wetin be the thing wey dey cause war?

Wey you no stop to dey draw blood

Why do you need to swing the machete

What is the point of the gunshot

Pause… Johnny just drop

Huhn, Johnny just drop

For no just cause

Huhn, go

Huhn, Johnny come Johnny go

Johnny just complete him youth service

Passing out tomorrow

So the guys dem do party

For the place wey the bois dem dey meet usually

One or two drinks to relax no be say dem too shack

Time don go, night don show

Make dem come go house

Who stand for road?

make I horn o

Na’in popo shout!

«park there!

where your particulars?

and where

Do you think that you’re going like this?»

Niwo yi ale — Erope ele ma be?

Teba soro ju e ma te

«Una don run go chop life oya give me my share!»

Before dem talk one he say «shut up!

Small boy!

Who dash you liver?

talk more I go cork gun»

Small time he don pull trigger ah!

He don kill am o!

We’re gonna have a short break

Every body say yeah yeah

Johnny just drop

Na popo shoot am down

This motherfucking trigger happy nigga

Just cause unnecessary sorrow for him family sha

All because dem no oblige you

When you ask for some cash

No fucking threats no weapons

Just him and his guys in his car

You have the guts too tell me

You accidentally discharged?!

Madman!

waka!

you be bloody bastard!

You waste a life and try to tell me

That you sorry after

Trying times and dark days

It’s just becoming darker

It’s still the same sad story

Just another chapter

Johnny drop for Borno

Johnny kpie for Plateau

Some blame it on religion

Some dey fight for Malu

Johnny drop for Lagos

Cause a foolish man overdo

If Johnny continue to drop

Eyan melo lo ma ku!

Eyan melo lo ma ku!

Everybody say yeah yeah

Thank you brothers and sisters

See you later

Eyan melo lo ma ku!

Перевод песни

J.J.D J.J.D J.J.D ¡Johnny acaba de caer!

todos digan si si

J.J.D J.J.D J.J.D ¡Johnny acaba de caer!

Todo el mundo dice sí, sí (bucles...)

Johnny acaba de caer

Na persona dispara am down

Johnny wey dey inocente

Johnny wey es nuevo en la ciudad

Me matan por Jos

Sin causa justa

Nadie encaja commot para la casa

Dem no nacido nosotros

Johnny no tiene privilegios

Pero Johnny quiere más

Él quiere ir a estudiar

Johnny dice que quiere ser doctor

Su familia muere por los mismos defectos (pisos)

Los mismos pisos le derraman sangre

¿Por qué no cabemos ser uno, hermanos?

¿Por qué desperdicias toda la sangre?

Shey na religión abi cultura?

Abi político wey dey patrocinador?

¿Seremos lo que causaremos la guerra?

Wey, no te detengas para sacar sangre

¿Por qué necesitas blandir el machete?

¿Cuál es el punto del disparo?

Pausa... Johnny solo suelta

Huhn, Johnny acaba de caer

Sin causa justa

Hun, ve

Huhn, Johnny ven Johnny ve

Johnny acaba de completar su servicio juvenil

desmayarse mañana

Así que los chicos hacen fiestas

Por el lugar donde los bois dem dey se encuentran generalmente

Uno o dos tragos para relajarse, no se diga dem too shack

El tiempo no se va, la noche no se muestra

Haz que vengan a casa

¿Quién defiende la carretera?

hacer que cuerno o

Na'in popo grito!

«aparca allí!

donde tus datos?

y donde

¿Crees que vas así?»

Niwo yi ale: Erope ele ma be?

Teba soro ju e ma te

«Una don run go chop life oya dame mi parte!»

Antes de hablar uno, dice «¡cállate!

¡Niño pequeño!

¿Quién te aplastó el hígado?

hablemos más voy pistola de corcho»

Pequeña vez que no aprieta el gatillo, ¡ah!

¡Él no me mata!

vamos a tener un breve descanso

Todo el mundo dice sí, sí

Johnny acaba de caer

Na popo shoot am down

Este maldito gatillo feliz nigga

Solo causa un dolor innecesario para él, familia sha.

Todo porque no te obligan

Cuando pides algo de efectivo

Sin malditas amenazas, sin armas

Solo él y sus muchachos en su auto.

Tu también tienes las agallas dime

¿Te descargaste accidentalmente?

¡Loco!

waka!

¡Eres un maldito bastardo!

Desperdicias una vida e intentas decírmelo

Que te arrepientas después

Tiempos difíciles y días oscuros

Solo se está volviendo más oscuro

Sigue siendo la misma triste historia.

Solo otro capitulo

Johnny cae por Borno

Johnny kpie para Plateau

Algunos culpan a la religión

Algunos luchan por Malu

Johnny cae por Lagos

Porque un hombre tonto se excede

Si Johnny sigue cayendo

Eyan melo lo ma ku!

Eyan melo lo ma ku!

todos digan si si

gracias hermanos y hermanas

Te veo luego

Eyan melo lo ma ku!

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos