Jeje - Falz
С переводом

Jeje - Falz

  • Año de lanzamiento: 2017
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:30

A continuación la letra de la canción Jeje Artista: Falz Con traducción

Letra " Jeje "

Texto original con traducción

Jeje

Falz

Оригинальный текст

What is this magic

I need that magic

All the cloth you dey wear, e be chassis

This your catwalk, be like you dey practise

You be too set, you be ruthless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

Got the bahd guy singing

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Ye, come baby take it easy on the bahd guy

Put it down like you’re looking for the last price

Back it up, then put it on me

Make I play guitar while you singing on key

She say you wanna serve it on a gold plate

And then sprinkle salt and add spice

But wetin I dey do wey I no wait

You the kind of babe wey I gat wife

All the cloth you dey wear, e be chassis

This your catwalk, be like you dey practise

You be too set, you be ruthless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

Got the bahd guy singing

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

All the talk you dey talk make I loose gaurd oh

Completely, mammi you be too bad oh

I been no dey see when I look hard oh

Then you crept up on me, you came through back oh

As a sharp guy, me I no slack oh

Your face fine, all your body too tap oh

Give to me I need to own that oh

Make I spend on you one or two card oh

Cus all the cloth you dey wear, e be chassis

This your catwalk, be like you dey practise

You be too set, you be ruthless

I dey trip oh, nana you be true fresh

All the moves you dey burst na chana

Na wahala you dey cause, na yawa

Disgusting, you been stinking

You got the bahd guy singing

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Baby lemme be your customer

Give me everything plus jara

Say she want to kiss me gradually

If you give me all I go manya

Baby do me je je je jejely oh

Abeg do me je je je jejely oh

Перевод песни

¿Qué es esta magia?

Necesito esa magia

Toda la tela que usas, es un chasis

Esta es tu pasarela, sé como tú practicas

Estás demasiado establecido, eres despiadado

Yo dey viaje oh, nana eres verdad fresca

Todos los movimientos que dey burst na chana

Na wahala tu dey causa, na yawa

Asqueroso, has estado apestando

Tengo al tipo bahd cantando

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Cariño, déjame ser tu cliente

dame todo mas jara

Di que quiere besarme gradualmente

si me das todo me voy manya

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Sí, ven bebé, tómalo con calma con el tipo bahd

Bájalo como si estuvieras buscando el último precio

Haz una copia de seguridad, luego ponlo sobre mí

Haz que toque la guitarra mientras tú cantas en clave

Ella dice que quieres servirlo en un plato de oro

Y luego espolvorea sal y agrega especias.

Pero wetin I dey do wey I no espere

Eres el tipo de bebé que tengo como esposa

Toda la tela que usas, es un chasis

Esta es tu pasarela, sé como tú practicas

Estás demasiado establecido, eres despiadado

Yo dey viaje oh, nana eres verdad fresca

Todos los movimientos que dey burst na chana

Na wahala tu dey causa, na yawa

Asqueroso, has estado apestando

Tengo al tipo bahd cantando

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Cariño, déjame ser tu cliente

dame todo mas jara

Di que quiere besarme gradualmente

si me das todo me voy manya

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Todo lo que hablas me hace perder la guardia, oh

Completamente, mami, eres muy mala, oh

No he estado viendo cuando miro duro oh

Luego te acercaste sigilosamente a mí, viniste por atrás oh

Como un tipo inteligente, yo no soy flojo, oh

Tu cara está bien, todo tu cuerpo también toca oh

Dame, necesito poseer eso, oh

Haz que gaste en ti una o dos cartas oh

Porque toda la tela que usas, es un chasis

Esta es tu pasarela, sé como tú practicas

Estás demasiado establecido, eres despiadado

Yo dey viaje oh, nana eres verdad fresca

Todos los movimientos que dey burst na chana

Na wahala tu dey causa, na yawa

Asqueroso, has estado apestando

Tienes al tipo bahd cantando

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Cariño, déjame ser tu cliente

dame todo mas jara

Di que quiere besarme gradualmente

si me das todo me voy manya

Baby hazme je je jejejely oh

Abeg hazme je je jejejely oh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos