Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:43

A continuación la letra de la canción Hypocrite Artista: Falz, Demmie Vee Con traducción

Letra " Hypocrite "

Texto original con traducción

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

A la gente simplemente les gusta decir que no, mierda

A la gente simplemente les gusta decir que no respiran, oh

A la gente simplemente les gusta decir que obtienen superpoderes

A la gente simplemente les gusta decir que no son débiles, oh

Ah ah ah ah ah

Nadie quiere sembrar donde no cosechar oh

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

eh ah

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Oh na na

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

A la gente simplemente le gusta decir na dem be Jesus

Gente tan malvada pero tan religiosa

¿Quién calcula

E no dey muestran las cifras

¿Quiénes demuestran cómo corren y nos dejan?

La gente también se queja pero teme hablar

No quieres morir pero nada por lo que vivir

cristiano y corrupto no se supone que sea mezcla

Real mosu lo mi no supongo que dey thief jor

Real talk no be fight rara

Todos tienen la culpa por asuntos internos

Dey hablamos de derechos humanos

No seremos espectros

¿Quiénes somos para crucificar a los homosexuales?

La mayor parte de una don dey involucrada desde el tiempo

Pero no seas asunto de nadie a quién quieres escalar

Eres un hombre gentil cuando te tratamos

Pero sigues yendo a casa y golpeas a tu esposa hasta el estupor

A la gente simplemente les gusta decir que no, mierda

A la gente simplemente les gusta decir que no respiran, oh

A la gente simplemente les gusta decir que obtienen superpoderes

A la gente simplemente les gusta decir que no son débiles, oh

Ah ah ah ah ah

Nadie quiere sembrar donde no cosechar oh

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

eh ah

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Oh na na

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Al pastor le gusta decir que no sea pecador

Veo la mota en tu ojo

No señalar con el dedo

¿Qué pasa con el político realmente codicioso

Actuando como si realmente te importara el profano

¿Y qué pasa incluso con ustedes, los votantes?

Wey dey actúan como dicen que solo ves dos bromistas

Recicla a los mismos hombres corruptos

Luego te quejas, dices que odias al gobierno

Y el falso profeta

Algunos dey para convento

con chicos menores de edad

Wey dem hacer novio

Y reclamas consentimiento

Cuando te metes con un menor

Algunos dicen na caja del diablo oh

No telli para su salón

eh eh

Porque ella no ser virgen

no te encuentro estoy bien

Pero la bufanda de un nudo wey

No te importa el infierno

Pero dices que no fumas

no bebes licor

Pero tu corazón dey mal

Oye tu ves la foto

A la gente simplemente les gusta decir que no, mierda

A la gente simplemente les gusta decir que no respiran, oh

A la gente simplemente les gusta decir que obtienen superpoderes

A la gente simplemente les gusta decir que no son débiles, oh

Ah ah ah ah ah

Alguien quiere sembrar donde no cosechar oh

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

eh ah

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Oh na na

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Por supuesto que sé decir que la verdad es amarga

Amargo gidi gan pasar amargo dejar oh

¿Cuál es la esencia del debate?

Cuando sabemos la verdad en nuestra mente

¿Por qué vienes? ¿Te gusta decir que no?

Por qué vienes, te gusta decir que no te ama, oh

No cabemos ser iguales

Todo el mundo es un maldito hipócrita oh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos