Paper - Falz, Chillz
С переводом

Paper - Falz, Chillz

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:54

A continuación la letra de la canción Paper Artista: Falz, Chillz Con traducción

Letra " Paper "

Texto original con traducción

Paper

Falz, Chillz

Оригинальный текст

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

All because you want to live the faaji life

You ready to pay the price

Do the sacrifice

You ready to pay the price

Take your mama life

And even you no fit explain this your appetite

You want the benz

You no wan take the taxify

You wan order gold bottles

Maybe 35

You wan halla «private jet things»

When you catch flight

Now you don dey shey weyrey lonso

You don dey bark for night

Skeleton is in your closet

You murder to chow suppper

All the wraps of powder

You swallow to pass border

All the person pikin you carry for tight corner

I see you when you collect

Ekun je Oga olokpa

Dem say you talk say you dey find raba

Na say you go and dip your two hands in foul matter

Oga this one you dey do

E pass arm robber

You turn criminal

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

Ah

All because they offer you a little dollar

Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter

Small girl pikin wey her hero still be Dora

Small pikin dem wey never suppose leave the mother

You need to hammer

You need to get the dough

E dey important

You want to chop national cake

You dey pray for contract

Dem give you Ghana must go

Make you change the number

Voting never start

You don dey say your congrats

Why your people no fit hide this long throat

No go use your dirty hand stain the white for my cloth

Mouth full of jokes

Hand full of notes

Oh I hear your people collect rice for some votes

Dem say you talk say you no like suffer

Na so you go and deep your two hands in our coffers

Oga this one you dey do e pass arm robber

Throway moral

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All becasue of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Перевод песни

Dem dice ver peligro oh

No ves el peligro, oh

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Dem dice ver peligro oh

No dey ves peligro

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Controlar

Todo porque quieres vivir la vida faaji

Estás listo para pagar el precio

haz el sacrificio

Estás listo para pagar el precio

Toma tu vida de mamá

E incluso tú no encajas explicando esto tu apetito

quieres el benz

No quieres tomar el taxi

¿Quieres pedir botellas de oro?

Tal vez 35

Quieres encontrar «cosas de jet privado»

Cuando tomas vuelo

Ahora no dey shey weyrey lonso

No ladras por la noche

El esqueleto está en tu armario

Asesinas a la cena chow

Todas las envolturas de polvo

Te tragas para pasar la frontera

Toda la persona pikin que llevas por esquina estrecha

Te veo cuando coleccionas

Ekun je Oga olokpa

Dem dices que hablas, dices que encuentras raba

No digas que vas y mojas tus dos manos en materia sucia

Oga, este lo haces

E ladrón de armas

te vuelves criminal

Porque quieres comer dólar

Dem dice ver peligro oh

No ves el peligro, oh

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Dem dice ver peligro oh

No dey ves peligro

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Controlar

Ah

Todo porque te ofrecen un dolar

Na qué tipo de matrimonio tonto wey arrojas a tu hija

La niña pequeña piensa que su héroe sigue siendo Dora

Pequeño pikin dem wey nunca supongamos dejar a la madre

Tienes que martillar

Necesitas conseguir la masa

muy importante

Quieres picar torta nacional

Usted ora por contrato

Dem darte Ghana debe irse

Haz que cambies el número

Votar nunca comienza

No dices tus felicitaciones

¿Por qué tu gente no cabe esconder esta larga garganta?

No, ve, usa tu mano sucia, tiñe el blanco de mi tela

boca llena de bromas

Mano llena de notas

Oh, escucho que tu gente recolecta arroz por algunos votos

Dem dices que hablas, dices que no te gusta sufrir

Na así que vas y metes tus dos manos en nuestros cofres

Oga, este es el ladrón de brazos que pasas

moraleja

Porque quieres comer dólar

Dem dice ver peligro oh

No ves el peligro, oh

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Dem dice ver peligro oh

No dey ves peligro

No vayas a perder tu centro oh

Todo por culpa del papel oh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos