A continuación la letra de la canción Mabel Artista: Dremo, Davido Con traducción
Texto original con traducción
Dremo, Davido
On top your matter, shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
I wanna wake up with me girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything
'Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do
Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey
Shey shey ko si Oga Ade
Make make them pack well, valle
This one na my wifey, gbagbe
Make them, make them cool down, charlie
Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight)
Oh baby girl, I want your loving all night
All night, all night
Además de tu asunto, shekpe
Nena, estoy en tu negocio
Yo no voy a rockearte taya
Yo digo Mabel, Mabel
Tu cabeza está ahí, está ahí
Oh, digo Mabel, Mabel
Tu cabeza está ahí (Está ahí)
Quiero despertarme chica a la luz de la mañana
Le preparo el desayuno en la cama para que se sienta bien
Hoy no vas a hacer nada
Porque todo lo que quieras voy a hacer
Cualquier cosa que hables voy a hacer
Porque nena tu demasiado es un problema
Sé que su trasero es un problema.
Pero chico si la miras demasiado es un problema
Seré matemático, iremos a resolver el asunto.
Dame espacio haz que no mate a nadie
Encima de tu asunto
Nena, estoy en tu negocio
Yo no voy a rockearte taya
Yo digo Mabel, Mabel
Tu cabeza está ahí, está ahí
Oh, digo Mabel, Mabel
Tu cabeza está ahí (Está ahí)
Soy un hombre nuevo aleluya
Todos mis malos hábitos los tiro
Mata, mata a las mamás, haz que se vayan
Haz que no vengan donde mi mujer dey
Shey shey ko si Oga Ade
Haz que empaquen bien, valle
Esta no es mi esposa, gbagbe
Hazlos, haz que se enfríen, charlie
Cariño, demasiado es un problema
Sé que su trasero es un problema.
Pero chico si la miras demasiado es un problema
Seré matemático, iremos a resolver el asunto.
Oh nena, quiero tu amor esta noche (esta noche)
Oh nena, quiero tu amor toda la noche
Toda la noche, toda la noche
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos