Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid
С переводом

Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Год
2017
Язык
`Inglés`
Длительность
226350

A continuación la letra de la canción Erima Artista: Dj Big N, WizKid, Dr Sid Con traducción

Letra " Erima "

Texto original con traducción

Erima

Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Оригинальный текст

Drop it, Dr Sid oh

Come cure my craze today

Dj Big N, when You’re big

You’re big abeg

Ah woah

YAGA Oshe

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Na you be the winner no be joke oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na you be the spice Ajino moto

Oya pose oh, for the photo

Anywhere you wanna go we can go to

Give you that good good loving wey you want oh

No need for over take my motor

I go dey do you like say na you win the lotto

Baby you set, omo forget

Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex

Na that time dey go wan dey play you my cassette

Make we bet, oya make we bet

I go buy you house oh you don’t need to let

I don’t need a puppy baby you go be my pet

Mmmmh ah na you be the best

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Eh right now I don dey maya for your matter

Erima I don dey craze for your matter

See the things wey you do dey make me craze

See the love I get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down

My baby girl go down down down

My true love I don find now now

And we will never go down down down

To my music she can do this in condo

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance azonto

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance condo

She dey feel am inside am

Say the music make I dance azonto

She dey feel am inside am goni

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Erima fine

Erima dance make you take my money

Erima geti body

Erima carry body goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh

Erima carry body

Erima geti body eeh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Перевод песни

Déjalo, Dr. Sid oh

Ven a curar mi locura hoy

Dj Big N, cuando seas grande

eres grande

Ah woah

YAGA Oshe

Erima bien

Erima dance te hace tomar mi dinero

Eh Erima ponte cuerpo

Erima lleva el cuerpo gan ni

Erima baila shoki eh

Erima Erima hermosa Erima fina gan ni

Erima llevar cuerpo erima conseguir cuerpo eh

erima obtener biggy cuerpo

Erima baila para mi mira

No, tú eres el ganador, no seas una broma, oh

Omo na true, no hablo pinokio

Na eres la especia Ajino moto

Oya pose oh, para la foto

Donde quieras ir, podemos ir

Darte ese buen amor wey que quieres oh

No hay necesidad de sobrepasar mi motor

Voy, ¿te gusta decir que no, ganas la lotería?

Bebé te pones, omo olvida

Tu ex novio se arrepiente

Las malas personas bellas van y hacen que nos enfademos

Na esa vez van a ir wan dey reproducirte mi casete

Haz que apuestemos, oya haz que apuestemos

Voy a comprar tu casa, oh, no necesitas dejar

No necesito un cachorro, bebé, ve y sé mi mascota

Mmmmh ah na eres el mejor

Erima bien

Erima dance te hace tomar mi dinero

Eh Erima ponte cuerpo

Erima lleva el cuerpo gan ni

Erima baila shoki eh

Erima Erima hermosa Erima fina gan ni

Erima llevar cuerpo erima conseguir cuerpo eh

erima obtener biggy cuerpo

Erima baila para mi mira

Eh ahora mismo no dey maya por tu asunto

Erima, no estoy loco por tu asunto.

Mira las cosas que haces que me vuelven loco

Mira el amor que tengo por ti, niña, nunca se desvanecerá

Di, niña, baja, baja, baja

Mi bebe baja baja baja

Mi verdadero amor no lo encuentro ahora ahora

Y nunca bajaremos abajo abajo

Para mi música ella puede hacer esto en condominio

Ella siente que estoy dentro am gan ni

Ella dey baila azonto

Ella siente que estoy dentro am gan ni

Ella dey baile condominio

Ella dey siente que estoy dentro

Di que la música me hace bailar azonto

Ella siente que estoy dentro de goni

Erima bien

Erima dance te hace tomar mi dinero

Eh Erima ponte cuerpo

Erima lleva el cuerpo gan ni

Erima baila shoki eh

Erima Erima hermosa Erima fina gan ni

Erima llevar cuerpo erima conseguir cuerpo eh

erima obtener biggy cuerpo

Erima baila para mi mira

Oh chica, estás bien, oh chica, tienes clase

Otras chicas queremos intentar hacerlas fashy

tu cuerpo golpeando

quiero entrar

Cariño, no me dejes colgando

Oh chica, estás bien, oh chica, tienes clase

Otras chicas queremos intentar hacerlas fashy

tu cuerpo golpeando

quiero entrar

Cariño, no me dejes colgando

Erima bien

Erima dance te hace tomar mi dinero

Eh Erima ponte cuerpo

Erima lleva el cuerpo gan ni

Erima baila shoki eh

Erima Erima hermosa Erima fina gan ni

Erima llevar cuerpo erima conseguir cuerpo eh

erima obtener biggy cuerpo

Erima baila para mi mira

Erima bien

Erima dance te hace tomar mi dinero

Erima geti cuerpo

Erima llevar cuerpo goni

Erima baila shoki eh

Erima Erima hermosa Erima fina goni goni eh

Cuerpo de transporte Erima

Erima geti cuerpo eeh

erima obtener biggy cuerpo

Erima baila para mi mira

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos