FEM - Davido

FEM - Davido

  • Año de lanzamiento: 2020
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:22

A continuación la letra de la canción FEM Artista: Davido Con traducción

Letra " FEM "

Texto original con traducción

FEM

Davido

Texto original

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

Traducción de la canción

E ser como si no hablaras demasiado

Charla pequeña que no hablas quién habla

Fem (la más mala)

Oboy, no haces demasiado

Charla pequeña, no miras quién habla

Fem (Y di más mala)

Persona wey dey encontrar la pena

Omo no dey dame pequeñito

Solo llámame, quieres saber 30bg

Vas a saber 30bg cuando ves 30bg

Usted wey dey encuentra la lástima

Odogwu dice que nos gusta ir de fiesta

Solo llámame, quieres saber 30bg

Vas a saber 30bg cuando ves 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Haz que una me diga que me llame

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

¿Por qué ellos no dey para, para, para?

para mi

¿Por qué todos no dey para, para, para?

para mi

¿Por qué ellos no dey para, para, para?

para mi

Nawa 30bg vamos para, para, para

Ellos van para ti

Antes de, antes de que el asunto se ponga serio

Antes de que todo el asunto se ponga peligroso

Tienes que asegurarte de no quedarte demasiado

Porque si dices demasiado, puedo romper contigo

Verás, tengo fans wey dey para gan

Ves mi propio G-pass G-Wagon

Mi nigga, puse trenes, sin tweet starter

Tengo hombres, no dey reunir chicos

Yo vivo mi vida, el hombre me da la vuelta para adaptarme en el sitio

Cuando yo digo na me dey les dan vida

Ellos van a decirme quién les da mente, dales mente

Vive mi vida, hombre, dey turn am to suit onsite

Cuando yo digo na me dey les dan vida

Ellos van a decirme quién les da mente, dales mente

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Haz que una me diga que me llame

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

¿Por qué ellos no dey para, para, para?

para mi

¿Por qué todos no dey para, para, para?

para mi

para, para, para

para mi

(No ella matando a este)

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos