Oluwa Burna - Burna Boy
С переводом

Oluwa Burna - Burna Boy

  • Альбом: On a Spaceship

  • Год: 2015
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 2:59

A continuación la letra de la canción Oluwa Burna Artista: Burna Boy Con traducción

Letra " Oluwa Burna "

Texto original con traducción

Oluwa Burna

Burna Boy

Оригинальный текст

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make i introduce

To the people wey wan make i lose

Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage wey some people want to prosecute

Wan press me make i turn mute

Wetin you go do

Make i ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy to do wetin i dey do

i no dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray make the song slap you

I don dey hear many things wey i no gbadu

Make i tell you to echo my love na so

Oooooh no be to dey shout

Is the living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

If you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not, I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Перевод песни

ella ser yi mon lo ser o

Emi o lo be o

ella ser yi mon lo ser o

Emi o lo be o

hacer que te presente

A las personas que queremos hacer perder

Porque oluwa burna también dey habla e verdad

Y e no llegan al escenario en el que algunas personas quieren enjuiciar

¿Quieres presionarme para que me silencie?

Wetin vas a hacer

Haz que te pregunte si decirte na

Si intentas meter tu pierna dentro de mi zapato

Ve a ver, di que no es fácil de hacer cuando lo hago.

yo no dey

Won ni oluwa burna titi una esquina

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no obtener e coma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi un rincón

Ara kuni mi sho gbo mi

Él no sufre, él va a descubrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo como e don sucede

Si te sientes culpable, reza para que la canción te golpee.

No escucho muchas cosas wey i no gbadu

Haz que te diga que hagas eco de mi amor na so

Oooooh no ser para dey gritar

¿Es el testimonio viviente del que hablan?

Hasta que veas que estoy con los ojos vas dey duda

No, sea todo lo que vayas, mira por dónde vas, hilo

Won ni oluwa burna titi una esquina

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no obtener e coma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi un rincón

Ara kuni mi sho gbo mi

Él no sufre, él va a descubrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey sucede wetin dey sup

todos quieren hablar

wetin dey shele, wetin usted habla

Emi no mo tan tan o

Omo tan gbo

Si te gusta la fiesta, juega mi gbedu sin parar

Te guste o no, me quedo aquí mucho tiempo

Na el gbedu para la calle awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi una esquina

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no obtener e coma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi un rincón

Ara kuni mi sho gbo mi

Él no sufre, él va a descubrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go míralo hablar sobre

Wetin person go do wey tey no go míralo hablar sobre

ma lo ser

Mi hermano no va allí o

ma lo ser

Mi hermano no va allí o

ma lo ser

Mi hermano no va allí o

ma lo ser

Mi hermano no va allí o

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos