Anybody - Burna Boy
С переводом

Anybody - Burna Boy

  • Год: 2019
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:08

A continuación la letra de la canción Anybody Artista: Burna Boy Con traducción

Letra " Anybody "

Texto original con traducción

Anybody

Burna Boy

Оригинальный текст

Aww, awww

Gbese

Aww, awww

I don' charge my energy, I no get time for no enemy

Tori pe won le tomi

Nothing wey person never see

Omo nothing wey person never see

Forget, I say fashi

Money’s soon expected

Je kawon badi yen jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

You won chop bet you never work

Shey na because me sef I never talk

I look you dey laugh you gon', gon, gon gidi gon, gon gon

I sha know say the time go come

Omo I know say the time go come

When you no go fit lie no more

Omo omo, life na turn by turn

Whether you like or not

To ba ginger me, gbeskele go burst

Oya ki gbe, je kan gbo

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

Money’s soon expected

Je kawon badi yen jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

Gbese

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Перевод песни

aw, awww

Gbese

aw, awww

No cargo mi energía, no tengo tiempo para ningún enemigo

Tori pe won le tomi

Nada que la persona nunca vea

Omo nada que la persona nunca vea

Olvídalo, digo fashi

El dinero pronto se espera

Je kawon badi yen jen be

Yo dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

Les he estado respondiendo sí señor

Ahora na me dem dey responde que sí, señor

El respeto es recíproco

Aunque una sabe decir que soy especial

Alguien, wey no quiero soji

Alguien, wey no dey llevar cuerpo

Nack soy algo, ah ah

Nack soy algo

To ba tan fele, fele

Nack soy algo

Ganaste, apuesto a que nunca trabajas

Shey na porque yo sef nunca hablo

Veo que te ríes, vas, vas, vas, gidi, vas, vas, vas

Yo sha saber decir el momento de ir a venir

Omo yo sé decir que el tiempo va a venir

Cuando no vas en forma, no mientas más

Omo omo, la vida na vuelta a vuelta

Te guste o no

Para empacarme, gbeskele va a estallar

Oya ki gbe, je kan gbo

Alguien, wey no quiero soji

Alguien, wey no dey llevar cuerpo

Nack soy algo, ah

Nack soy algo

To ba tan fele, fele

Nack soy algo

El dinero pronto se espera

Je kawon badi yen jen be

Yo dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

Les he estado respondiendo sí señor

Ahora na me dem dey responde que sí, señor

El respeto es recíproco

Aunque una sabe decir que soy especial

Alguien, wey no quiero soji

Alguien, wey no dey llevar cuerpo

Nack soy algo, ah

Nack soy algo

To ba tan fele, fele

Nack soy algo

Gbese

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos