Odogwu - Burna Boy
С переводом

Odogwu - Burna Boy

  • Год: 2020
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:05

A continuación la letra de la canción Odogwu Artista: Burna Boy Con traducción

Letra " Odogwu "

Texto original con traducción

Odogwu

Burna Boy

Оригинальный текст

Make I remind you as e dey go

Bounce to the sound

When I bounce with the doe

Serve yourself na the matter we dey do

Omo you dey slow

Move make I move

I go slide

Then you go sink like a boat

Me I just dey laugh like say life is a joke

I like Igbo girls

Wey dey clean

Wey dey cook

If their boyfriend no get money then they can’t cope

Kuronbe

When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)

And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)

And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh

Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

Oh my God

What a symphony

Ahan

So tell me

What has gotten into me?

I step in real ride

Pull up in a Bentley

And with the

The diamond shinning on every ring you see

Lights on

Lights on

I be commodore

The girls dem

Dem want to touch pon my kponornor

And if you nor get work you be jantara

Abegi

So make you go sit down for one corner

You con dey border me

I go need my apology

You know I wanna see

All the fine girls wey dey totori

Make I kolobi

Hmmm

When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)

And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)

And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh

Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

Say na who they draw the map eho (Odogwu)

You are looking at the champion (Odogwu)

Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)

Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Champion

Перевод песни

Haz que te recuerde a medida que avanza

Rebota con el sonido

Cuando rebote con la cierva

Sírvete a ti mismo en el asunto que hacemos

Omo eres lento

Muévete haz que me mueva

voy a deslizarme

Entonces vas a hundirte como un bote

Yo solo me río como si dijera que la vida es una broma

Me gustan las chicas igbo

Wey dey limpio

wey dey cocinar

Si su novio no recibe dinero, entonces no pueden hacer frente

Kuronbe

Cuando llego a Igbo aterrizan y me llaman Odogwu (Odogwu)

Y cuando entro en el pueblo pongo am por agu (Odogwu)

Y nadie puede detenerte, así que vamos a pasar volando, oh

Sobre cualquier obstáculo e be Odogwu (Odogwu)

Ay dios mío

que sinfonía

Ahan

Entonces, dime

¿Qué se me ha metido?

Entro en un paseo real

Tire hacia arriba en un Bentley

y con el

El diamante que brilla en cada anillo que ves

Luces encendidas

Luces encendidas

yo ser comodoro

Las chicas dem

Dem quiere tocar pon mi kponornor

Y si no consigues trabajo te jantara

Abegi

Así que haz que vayas a sentarte en una esquina

me engañas

Voy a necesitar mi disculpa

sabes que quiero ver

Todas las chicas finas wey dey totori

Hazme kolobi

Mmm

Cuando llego a Igbo aterrizan y me llaman Odogwu (Odogwu)

Y cuando entro en el pueblo pongo am por agu (Odogwu)

Y nadie puede detenerte, así que vamos a pasar volando, oh

Sobre cualquier obstáculo e be Odogwu (Odogwu)

Di na quién dibujan el mapa eho (Odogwu)

Estás mirando al campeón (Odogwu)

Donde las chicas na shaky nyansh eho (Odogwu)

Wey la persona, wey el efectivo e ooo (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Campeón

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos