
A continuación la letra de la canción JA ARA E Artista: Burna Boy Con traducción
Texto original con traducción
Burna Boy
Eheee
Ko jupa
Ko jupa
Eheee
Ko juba
Ko juba
Eheee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhh
Your body go rest oh
Papa tell pikin oh
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin oh
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin oh
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out
Eheee
Ko jupa
Ko jupa
Eheee
Ko juba
Ko juba
Eheee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhh
Eheee
Kojupa
Kojupa
Eheee
Ko juba
Ko juba
Eheee
Kojupa
Kojupa
Ahhh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Papá dile pikin oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Dem ven, ve, confiesa, oh
Tu cabeza va correcta oh
Tú ni te vas a olvidar oh
Oye entiendes el concepto
Dem no dey decirle a la persona
Ja ara
Ja ara
Vas a aprender tu propia lección
Ja ara
Ja ara
Todos sigan buscando
Ja ara
Ja ara
Por bendiciones milagrosas
Ja ara
Ja ara
Ja ara
Te inclinas por Lagos oh
Ja ara
Si no te conoces a ti mismo te pierdes oh
Ja ara
Ja ara
Si consigues dinero, seréis hermanos, oh
Ja ara
Ja ara
Omo nadie santo no apóstol
Ja ara
Ja ara
Tu cuerpo ve a descansar oh (kuro nbe)
Papá dile pikin oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Dem ven, ve, confiesa, oh
Tu cabeza va correcta oh
Tú ni te vas a olvidar oh
Oye, entiendes el concepto, oh
Dem ir a decirte
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado con las hienas dem
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado
Mira a tu alrededor en todos los lugares a los que vas
Mantente firme y mantente sobresaliente como Ogun
Cuida tu espalda y solo haz lo que se supone que debes
Cuida a la familia y a las personas cercanas
Dem no dey decirle a la persona
Ja ara
Ja ara
Vas a aprender tu propia lección
Ja ara
Ja ara
Todos sigan buscando
Ja ara
Ja ara
Por bendiciones milagrosas
Ja ara
Ja ara
Ja ara
Te inclinas por Lagos oh
Ja ara
Si no te conoces a ti mismo te pierdes oh
Ja ara
Ja ara
Si consigues dinero, seréis hermanos, oh
Ja ara
Ja ara
Omo nadie santo no apóstol
Ja ara
Ja ara
Tu cuerpo ve a descansar oh (kuro nbe)
Papá dile pikin oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Tu cuerpo ve a descansar oh
Dem ven, ve, confiesa, oh
Tu cabeza va correcta oh
Tú ni te vas a olvidar oh
Oye, entiendes el concepto, oh
Dem ir a decirte
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado con las hienas dem
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado
Dem ir a decirte
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado con las hienas dem
Cuidado
cuando te vas
Cuidado
Pon el camino
Cuidado
Eheee
Kojupa
Kojupa
Eheee
Ko juba
Ko juba
Eheee
Kojupa
Kojupa
Ahhh
Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy • 2019
Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy • 2020
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Justin Bieber, Burna Boy • 2021
Burna Boy • 2019
Burna Boy • 2020
Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz • 2019
Burna Boy, Lily Allen • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos